ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Who said true love no longer exists?
139,673 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Na this video wan convince me??โฆFemi biochem fii dey pipe am low-key๐๐

Your eye ๐ never clear

No be John be that !!!? Make I report am give him mama

Him still get money to flex her that is why she stay

They play, your eyes go soon clear, make that your money finish first ๐

Are they not suppose to be in school๐

Na here we go dey when REAL Madrid will trigger her release clause๐คฃ๐คฃ๐คฃ

True love ๐

True love exist when no babies is involve.

Should we tell him guys ? ๐

Person wey go later give you infection Person wey sneak comot house cus if her brother catch am, e don be be that Person wey fit get backup relationship, incase anything sup Person wey go tell you and other guys to use condom Abeg make love rest

I do pass all this ones with my ex

Make we tell am...? ๐

Once u meet your own ,u go believe yours will be different till you find out it's not ๐๐๐

Ok sha

Na pesin wa no find no see. ๐

True love Dey oo

E go reach everybody, na time ๐

God bless you ooo, please help me ask them

True love dey like madddd๐ค๐ฏ

@StreamviDL download

No worries, a few minutes later, go sure 4 you ๐

She go still cheat on him with his close friends!

All this is trust my woman I trust my woman, calm down oooh a video evidence is coming.

I will choose money ๐ฐ anytime and anywhere over true love.

lol and na him do video ๐๐

Make we tell am

โItโll end at the gateโ I thought it was a myth

No take am out again , and she go make u realize true love no exist again true true !!!

Almajiri dey whine you ๐๐

When ur client no pay she go still dey with you?

๐๐๐๐๐

Dey whine yourself ๐๐

Okay
