Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Who send this Merlin 🤣

33,081 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von k.D.M
k.D.Mvor 8 Monaten

Sabinus family dem to sabi abeg 😂😂😂

Profilbild von GOD DID🫶
GOD DID🫶vor 8 Monaten

U collect person daily bread still tell say him for d grateful😁🤣🤣

Profilbild von Chiemena Cheta
Chiemena Chetavor 8 Monaten

🤣 🤣 🤣 🤣 Na to cut that boy lag use am do breakfast as him Don spoil ur breakfast 😂

Profilbild von Jacob Ochigbo
Jacob Ochigbovor 8 Monaten

Ma guy think say him don calculate everything,na so sporty dey be o

Profilbild von GE
GEvor 8 Monaten

😆Did he not get the memo?

Profilbild von (Digi) F E Okonkwo
(Digi) F E Okonkwovor 8 Monaten

Ndu baby onye swag. When I go feature for ur comedy, laugh real life laugh, my brother APC dey show me shege, dey don take away smile from us all the youths

Profilbild von TOCHI ☯️
TOCHI ☯️vor 8 Monaten

Rice lines 😫😂

Profilbild von Adeoye ✌️🕊️🕊️🕊️🕊️
Adeoye ✌️🕊️🕊️🕊️🕊️vor 8 Monaten

Merlin 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von ARỌ👑 👑👑
ARỌ👑 👑👑vor 8 Monaten

"Somebody say Merling" osiso🤣🤣

Profilbild von lock in
lock invor 8 Monaten

Merlinnnn

Profilbild von Prince Austine
Prince Austinevor 8 Monaten

Na so people go dey cast work for person.

Profilbild von #Pwesh
#Pweshvor 8 Monaten

That nigga suppose chop better beating ooo😂

Profilbild von Ezekiel Baiye
Ezekiel Baiyevor 8 Monaten

Merlin wan cast your update 😂😂😂

Profilbild von Christian Manghai
Christian Manghaivor 8 Monaten

U don get office be that OOO 🤣🤣🤣

Profilbild von Dee_Realist🎥
Dee_Realist🎥vor 8 Monaten

Person wey I for deck 😂😂😭

Profilbild von Mikkyballer23
Mikkyballer23vor 8 Monaten

This man

Profilbild von Micky
Mickyvor 8 Monaten

Grateful for you wey don comot my 3days food😂😂😂😂😂

Profilbild von Innocent Ugochukwu
Innocent Ugochukwuvor 8 Monaten

this merlin na bad market o

Profilbild von Nzema Boy
Nzema Boyvor 8 Monaten

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Luciano ⚔️
Luciano ⚔️vor 8 Monaten

Somebody sey Merlin 😭😂

Profilbild von Olaoluwa
Olaoluwavor 8 Monaten

😂😂

Profilbild von Olanrechase
Olanrechasevor 8 Monaten

Who send am true true 😂😂😂

Profilbild von Kai benteke
Kai bentekevor 8 Monaten

Content 😂😂😂

Profilbild von Tony
Tonyvor 8 Monaten

See as e use him raggae spoil person blues ,in the name of help , daily bread don cast 🤣🤣🤣

Profilbild von Stephen Okey
Stephen Okeyvor 8 Monaten

😂😂😂

Profilbild von JustHenryAFC
JustHenryAFCvor 8 Monaten

I don laugh tire

Profilbild von 💨💨💨
💨💨💨vor 8 Monaten

Omo Merlin don grow oo

Profilbild von Urchluxy
Urchluxyvor 8 Monaten

The Merlin suppose collect heavy knock 🤜😂😂

Profilbild von J LINKS MEDIA
J LINKS MEDIAvor 8 Monaten

🤣🤣

Profilbild von Song writer ✍️
Song writer ✍️vor 8 Monaten

Somebody shout Merlin

Profilbild von Selina Simao
Selina Simaovor 8 Monaten

Guyyyyy 😂😂😂

Profilbild von Zikyboy
Zikyboyvor 8 Monaten

Merlin still carry umbrella 😂

Profilbild von Sanusi Shehu
Sanusi Shehuvor 8 Monaten

Free food for Nduka has freely served 😋

Profilbild von sunny
sunnyvor 8 Monaten

😂😂😂

Ähnliche Videos