Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who should we blame ? 😂😂
242,755 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

He wants to beg someone to send him money fast fast 💀💀💔 talaka onigberaga

Empty drums make the greatest noise. You recognise easily

behind the scenes.... the niqq was texting his bro to wire him some money to add to his but the network was slow sorry

He roasted himself 😂😂

Weyrey no get doings but dey make mouth 😀

Oga dey press button 😂😂😂, button still disappoint am

“Howfar eje, abeg quicky help me send 60k I go give you back” “Howfar Ejeh 2 quick help me run 10k I wan use am add to 40k make e complete 50” “Howfar Ejeh 3 Abeg help send 50k I wan use am complete 50k wey I get to 100k.. I go give you when I reach house”

This bros don mess up 😅😅😅😭😭🫢🫢

The guy na mumu boy

Don't judge a book by is cover even if the cover is looking mad,what are you trying to say host🤣🤣
