Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who still dey advise women for 2026?
61,516 görüntüleme • 19 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Everybody don tire—make everybody do wetin dey work for them. 😭🤣

I no dey advise any woman o. Be yourself, and I will decided to take you serious… or not.

Nobody ooh if they wan mumu may dem dey mumu dey go everybody knows what they're doing.

This woman talks like my pastor's wife. Love the way her mouth moves and the words come out with wisdom. Love this

Lmao, my babe don dey learn consequences already

If you advice, you’re broke. If you don’t talk, you don’t care

Me wey dey advice OS I wan marry ham 😭

Abeg Who be this girl God will uplift you for unleashing this truth!

If u nr get money ur advise na noise oh

Them still dey advice women for big 2026?

Dem too get coconut head. They'll not hear....

He that has ear should hear now if not your mine go de 🤣

Advice women keh Them Dey advice Goat 🤣make e no chop yam 😂

Dami you no dey sleep? 😂

My ex left d table

I like this one

Make everybody do wetin dem like

I don even tire to dey advice anybody

Well she’s right there are some thing you don’t need to tell your man unless he will never trusts you

This should go viral

We dy wait for comment section for them

And a lot of them will never listen

Sha stop dey bleach 😒

You talk like one consultant that refused to sign my booklet cos I no bring patient in on time But what you said is trueee...

May God bless you

Who get that time again?

My sister say it again oooo

Nobody

Akuko but when the lady advice the man nkor… him Dey listen? Abeg make everybody do watin dem like. Make sure you sef Dey listen to advice before trying to advise another person make e no turn pot calling kettle black.

Dem go learn the hard way sha 😹

Once I tell you one time, you no listen. On your own oo
Benzer Videolar
Sensitive content
Dem still dey knack married women wetin no good?
NaijaEverything 🤴🏽
47,042 görüntüleme • 9 gün önce
