Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who will console who? 😂
11 Kommentare

ØRÀCLĒ👽🦉vor 1 Jahr
Cry apart... The lady finnneeee o 😆

MAYOR OF ABUJAvor 1 Jahr
Wahala plenty for this country no be small

Edoh Vingavor 1 Jahr
If them tell Una to calm down una no go hear now the baby the cry you dey cry 😭😂😂😂😂😂

×Ona Ara×vor 1 Jahr
Definition of you go cry pass the pikin

Owolabi olajidevor 1 Jahr
😂😂😂

Machine making millions(MMM)vor 1 Jahr
The man dey try imagine taking care of two kids is not easy

Ariana lightvor 1 Jahr
You go cry pass the pikin no worry

BRUVVvor 1 Jahr
This thing funny o

RedDeer.Games IRvor 1 Jahr
🚀 Check out games at 🎮 Visit our website and start your #Nintendo, #Xbox, #PlayStation, or #Steam gaming journey NOW! 🎮 What console do you play on? Drop a comment below! And, what's your all-time favorite game? #Gaming #IndieGames #RedDeerGames

Eric Stranbergvor 1 Jahr
She's a Beautiful ebony black woman

Iamowolabi❄️vor 1 Jahr
When them dey tell una to calm down, una no dey hear word
