Loading video...
Video Failed to Load
Who will console who? 😂
11 Comments

ØRÀCLĒ👽🦉1 year ago
Cry apart... The lady finnneeee o 😆

MAYOR OF ABUJA1 year ago
Wahala plenty for this country no be small

Edoh Vinga1 year ago
If them tell Una to calm down una no go hear now the baby the cry you dey cry 😭😂😂😂😂😂

×Ona Ara×1 year ago
Definition of you go cry pass the pikin

Owolabi olajide1 year ago
😂😂😂

Machine making millions(MMM)1 year ago
The man dey try imagine taking care of two kids is not easy

Ariana light1 year ago
You go cry pass the pikin no worry

BRUVV1 year ago
This thing funny o

RedDeer.Games IR1 year ago
🚀 Check out games at 🎮 Visit our website and start your #Nintendo, #Xbox, #PlayStation, or #Steam gaming journey NOW! 🎮 What console do you play on? Drop a comment below! And, what's your all-time favorite game? #Gaming #IndieGames #RedDeerGames

Eric Stranberg1 year ago
She's a Beautiful ebony black woman

Iamowolabi❄️1 year ago
When them dey tell una to calm down, una no dey hear word
