Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who will console who? 😂
11 Yorum

ØRÀCLĒ👽🦉1 yıl önce
Cry apart... The lady finnneeee o 😆

MAYOR OF ABUJA1 yıl önce
Wahala plenty for this country no be small

Edoh Vinga1 yıl önce
If them tell Una to calm down una no go hear now the baby the cry you dey cry 😭😂😂😂😂😂

×Ona Ara×1 yıl önce
Definition of you go cry pass the pikin

Owolabi olajide1 yıl önce
😂😂😂

Machine making millions(MMM)1 yıl önce
The man dey try imagine taking care of two kids is not easy

Ariana light1 yıl önce
You go cry pass the pikin no worry

BRUVV1 yıl önce
This thing funny o

RedDeer.Games IR1 yıl önce
🚀 Check out games at 🎮 Visit our website and start your #Nintendo, #Xbox, #PlayStation, or #Steam gaming journey NOW! 🎮 What console do you play on? Drop a comment below! And, what's your all-time favorite game? #Gaming #IndieGames #RedDeerGames

Eric Stranberg1 yıl önce
She's a Beautiful ebony black woman

Iamowolabi❄️1 yıl önce
When them dey tell una to calm down, una no dey hear word
