Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who will tell her why?
323,450 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

If security man toast her now she go vex

Dem no get 50million for account na why 😂😂.......man must avoid billing this period o 😂

“Una dey fear to toast girl” person wey resemble chipmunk

Make dem toast you, make your gas finish 😒

According to hunt games Your hair is not given 😁

Make una offload family wahala give person pikin

If nah you, you go toast yourself?

Mumu too much. All these people no even get family online ?

I met one Oyindamola very pretty dark skin lady. I picked her on my way from work. Exchanged number she seems nice and all. Boom getting to the house opened my phone next WhatsApp message “Can you help me with electricity bill “ Omo I blocked straight.

Men dey avoid billing
