Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

323,450 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Falaq Amin
Falaq Aminvor 2 Jahren

If security man toast her now she go vex

Profilbild von Jabani
Jabanivor 2 Jahren

Dem no get 50million for account na why 😂😂.......man must avoid billing this period o 😂

Profilbild von DANEVA
DANEVAvor 2 Jahren

“Una dey fear to toast girl” person wey resemble chipmunk

Profilbild von Bamiwo
Bamiwovor 2 Jahren

Make dem toast you, make your gas finish 😒

Profilbild von Odogwu Owerri (Avano)
Odogwu Owerri (Avano)vor 2 Jahren

According to hunt games Your hair is not given 😁

Profilbild von Bigwig Austin
Bigwig Austinvor 2 Jahren

Make una offload family wahala give person pikin

Profilbild von T3N🇯🇲
T3N🇯🇲vor 2 Jahren

If nah you, you go toast yourself?

Profilbild von baki ❤️ $
baki ❤️ $vor 2 Jahren

Mumu too much. All these people no even get family online ?

Profilbild von ✞ Dvbrands 
✞ Dvbrands vor 2 Jahren

I met one Oyindamola very pretty dark skin lady. I picked her on my way from work. Exchanged number she seems nice and all. Boom getting to the house opened my phone next WhatsApp message “Can you help me with electricity bill “ Omo I blocked straight.

Profilbild von Adedeji Adam💯😇👿
Adedeji Adam💯😇👿vor 2 Jahren

Men dey avoid billing

Ähnliche Videos