正在加载视频...
视频加载失败
Who will tell her why?
10 条评论

Falaq Amin2 年前
If security man toast her now she go vex

Jabani2 年前
Dem no get 50million for account na why 😂😂.......man must avoid billing this period o 😂

DANEVA2 年前
“Una dey fear to toast girl” person wey resemble chipmunk

Bamiwo2 年前
Make dem toast you, make your gas finish 😒

Odogwu Owerri (Avano)2 年前
According to hunt games Your hair is not given 😁

Bigwig Austin2 年前
Make una offload family wahala give person pikin

T3N🇯🇲2 年前
If nah you, you go toast yourself?

baki ❤️ $2 年前
Mumu too much. All these people no even get family online ?

✞ Dvbrands 2 年前
I met one Oyindamola very pretty dark skin lady. I picked her on my way from work. Exchanged number she seems nice and all. Boom getting to the house opened my phone next WhatsApp message “Can you help me with electricity bill “ Omo I blocked straight.

Adedeji Adam💯😇👿2 年前
Men dey avoid billing
