Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Who won this challenge? 😂

415,784 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)

52 Yorum

Henry_Spotless💥 profil fotoğrafı
Henry_Spotless💥4 ay önce

This werey just carry him body dey block the main game

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

😂😂😂😂

Beautiful profil fotoğrafı
Beautiful4 ay önce

They’re both fitness geeks, they wont consume gluttonously

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

😂😂😂

Mr Royalty👑 profil fotoğrafı
Mr Royalty👑4 ay önce

Guy!!!! You dey block our view🤦‍♀️ no single brotherhood code🙄

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

😏😏😂😂😂

Mr Royalty👑 profil fotoğrafı
Mr Royalty👑4 ay önce

You see me kee?🙏🙏🙏

💎 profil fotoğrafı
💎4 ay önce

See people way no dey hungry dey play food game 😂 as how na 😂

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

😂😂😂

𝙱𝚆𝙾𝚈 𝙵𝙸𝙽𝙴𝚇 ☆ profil fotoğrafı
𝙱𝚆𝙾𝚈 𝙵𝙸𝙽𝙴𝚇 ☆4 ay önce

See the food wey only una 2 dey use style chop with game, Wey hunger dey d land. Una 2 go make heaven so?

UDKA profil fotoğrafı
UDKA4 ay önce

I jus realize say this game no be for people way Dey chop belly full on a normal basis

SOMMAR profil fotoğrafı
SOMMAR4 ay önce

Let me go and watch 🤣🤣❤️

Graceful profil fotoğrafı
Graceful4 ay önce

The two of ona just dey vex me. Which kind eating style be this one

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

Join 👇🏾👇🏾

BigHORLA profil fotoğrafı
BigHORLA4 ay önce

This one just dey block yansh

Web3Doktor profil fotoğrafı
Web3Doktor4 ay önce

I no know weda I don spoil , but wetin others the watch no be wetin my eye de focus on 🥺😭😢

SOMMAR profil fotoğrafı
SOMMAR4 ay önce

Maurice won you 🤣🤣🤣

queen presh profil fotoğrafı
queen presh4 ay önce

Maurice just de confuse like me, because which one be paper which one be scissors .

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

😂😂😂

queen presh profil fotoğrafı
queen presh4 ay önce

😂😂😂 omo

Afeez Gbolahan 06 profil fotoğrafı
Afeez Gbolahan 064 ay önce

Una Dey use steeze chop seff 😂😂

Vivian Analike🪔🧘🏽‍♂️ profil fotoğrafı
Vivian Analike🪔🧘🏽‍♂️4 ay önce

I no fit try dis game

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

😏😏😏

Vivian Analike🪔🧘🏽‍♂️ profil fotoğrafı
Vivian Analike🪔🧘🏽‍♂️4 ay önce

Till e kpai some1 😂

De_United_Stand 🛡️⚽️ profil fotoğrafı
De_United_Stand 🛡️⚽️4 ay önce

Dem no teach Una table manners 😹😂

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

🤣🤣🤣🤣

De_United_Stand 🛡️⚽️ profil fotoğrafı
De_United_Stand 🛡️⚽️4 ay önce

lol cos I was like is the food not choking you guys as you’re running immediately after eating make nothing sha do my crush 😒

FlowerBoy profil fotoğrafı
FlowerBoy4 ay önce

Una two don dey mad….pple wey dey die for this country no concern una nah 😎😎🥶

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

😏😏😏

SamHarvey profil fotoğrafı
SamHarvey4 ay önce

But why is this guy obstructing our view? He ruined the whole video ☹️😅

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

🤣🤣🤣🤣

Morak Johnson Eric profil fotoğrafı
Morak Johnson Eric4 ay önce

Country Dey hot una dey do challenge ogun pkai una 😂😂😂

Cho_co🦅❤️ profil fotoğrafı
Cho_co🦅❤️4 ay önce

Omoh shey this Nancy don later see man .... Man is jst here checking on her post fr

Amaka.O profil fotoğrafı
Amaka.O4 ay önce

Hope una give person wey Dey blow flies away chop?

Rich_Flamez profil fotoğrafı
Rich_Flamez4 ay önce

This guy go carry him body deh block view as u deh run go back.... 😡 😡 Who go borrow me punch abeg?

ekun profil fotoğrafı
ekun4 ay önce

All I see are beautiful people enjoying the life of their head

Sammy profil fotoğrafı
Sammy4 ay önce

Nigeria problem no concern this two. lol I enjoyed watching the content thou

Faraha_axx profil fotoğrafı
Faraha_axx4 ay önce

❤️

Natasha 💄💋 profil fotoğrafı
Natasha 💄💋4 ay önce

Wait oo 🫷🏾 na mosquitoes electric net be dey that girlie hang abi na my eye dey pain me 👀

Alase Famstore profil fotoğrafı
Alase Famstore4 ay önce

Na you go choke

Blaze Javu profil fotoğrafı
Blaze Javu4 ay önce

This una own na buffet o

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

😂😂😂😂

Echefulachi 🖤🖤 profil fotoğrafı
Echefulachi 🖤🖤4 ay önce

But why is he blocking the camera when she is running?

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

😂😂😂

OBJ profil fotoğrafı
OBJ4 ay önce

Babe avoid that boy😒

BIG FC🦅🦅 ❄️🇦🇷 profil fotoğrafı
BIG FC🦅🦅 ❄️🇦🇷4 ay önce

Una Dey form The game no come sweet Bring am come here first

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

@Bigges_FC4Life 🤣🤣🤣🤣

Laykay profil fotoğrafı
Laykay4 ay önce

See as the na dey chop in slow Mo 🤦🏽‍♂️

Rhema Explains profil fotoğrafı
Rhema Explains4 ay önce

Na street sabi play this game pass The ones wey I Dey watch dem they pack am with full hands 😁😁

Nancy Isime profil fotoğrafı
Nancy Isime4 ay önce

😂😂😂

trader_ psychologist _ profil fotoğrafı
trader_ psychologist _4 ay önce

Una go just Dey use food take Dey o press me for here ehn u know weather I don chop Person go get food Dey use an Dey do content again chai

Ruth James profil fotoğrafı
Ruth James4 ay önce

Una no sabi chop food aswr If nah me I go drink the rice 😂🤣

Benzer Videolar