ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Who won this challenge? ๐Ÿ˜‚

415,788 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 5 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

52 ๆก่ฏ„่ฎบ

Henry_Spotless๐Ÿ’ฅ ็š„ๅคดๅƒ
Henry_Spotless๐Ÿ’ฅ5 ไธชๆœˆๅ‰

This werey just carry him body dey block the main game

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Beautiful ็š„ๅคดๅƒ
Beautiful5 ไธชๆœˆๅ‰

Theyโ€™re both fitness geeks, they wont consume gluttonously

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Mr Royalty๐Ÿ‘‘ ็š„ๅคดๅƒ
Mr Royalty๐Ÿ‘‘5 ไธชๆœˆๅ‰

Guy!!!! You dey block our view๐Ÿคฆโ€โ™€๏ธ no single brotherhood code๐Ÿ™„

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Mr Royalty๐Ÿ‘‘ ็š„ๅคดๅƒ
Mr Royalty๐Ÿ‘‘5 ไธชๆœˆๅ‰

You see me kee?๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™

๐Ÿ’Ž ็š„ๅคดๅƒ
๐Ÿ’Ž5 ไธชๆœˆๅ‰

See people way no dey hungry dey play food game ๐Ÿ˜‚ as how na ๐Ÿ˜‚

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐™ฑ๐š†๐™พ๐šˆ ๐™ต๐™ธ๐™ฝ๐™ด๐š‡ โ˜† ็š„ๅคดๅƒ
๐™ฑ๐š†๐™พ๐šˆ ๐™ต๐™ธ๐™ฝ๐™ด๐š‡ โ˜†5 ไธชๆœˆๅ‰

See the food wey only una 2 dey use style chop with game, Wey hunger dey d land. Una 2 go make heaven so?

UDKA ็š„ๅคดๅƒ
UDKA5 ไธชๆœˆๅ‰

I jus realize say this game no be for people way Dey chop belly full on a normal basis

SOMMAR ็š„ๅคดๅƒ
SOMMAR5 ไธชๆœˆๅ‰

Let me go and watch ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃโค๏ธ

Graceful ็š„ๅคดๅƒ
Graceful5 ไธชๆœˆๅ‰

The two of ona just dey vex me. Which kind eating style be this one

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

Join ๐Ÿ‘‡๐Ÿพ๐Ÿ‘‡๐Ÿพ

BigHORLA ็š„ๅคดๅƒ
BigHORLA5 ไธชๆœˆๅ‰

This one just dey block yansh

Web3Doktor ็š„ๅคดๅƒ
Web3Doktor5 ไธชๆœˆๅ‰

I no know weda I don spoil , but wetin others the watch no be wetin my eye de focus on ๐Ÿฅบ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ข

SOMMAR ็š„ๅคดๅƒ
SOMMAR5 ไธชๆœˆๅ‰

Maurice won you ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

queen presh ็š„ๅคดๅƒ
queen presh5 ไธชๆœˆๅ‰

Maurice just de confuse like me, because which one be paper which one be scissors .

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

queen presh ็š„ๅคดๅƒ
queen presh5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ omo

Afeez Gbolahan 06 ็š„ๅคดๅƒ
Afeez Gbolahan 065 ไธชๆœˆๅ‰

Una Dey use steeze chop seff ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Vivian Analike๐Ÿช”๐Ÿง˜๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Vivian Analike๐Ÿช”๐Ÿง˜๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ5 ไธชๆœˆๅ‰

I no fit try dis game

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜

Vivian Analike๐Ÿช”๐Ÿง˜๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Vivian Analike๐Ÿช”๐Ÿง˜๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ5 ไธชๆœˆๅ‰

Till e kpai some1 ๐Ÿ˜‚

De_United_Stand ๐Ÿ›ก๏ธโšฝ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
De_United_Stand ๐Ÿ›ก๏ธโšฝ๏ธ5 ไธชๆœˆๅ‰

Dem no teach Una table manners ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜‚

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

De_United_Stand ๐Ÿ›ก๏ธโšฝ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
De_United_Stand ๐Ÿ›ก๏ธโšฝ๏ธ5 ไธชๆœˆๅ‰

lol cos I was like is the food not choking you guys as youโ€™re running immediately after eating make nothing sha do my crush ๐Ÿ˜’

FlowerBoy ็š„ๅคดๅƒ
FlowerBoy5 ไธชๆœˆๅ‰

Una two don dey madโ€ฆ.pple wey dey die for this country no concern una nah ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜Ž๐Ÿฅถ

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜

SamHarvey ็š„ๅคดๅƒ
SamHarvey5 ไธชๆœˆๅ‰

But why is this guy obstructing our view? He ruined the whole video โ˜น๏ธ๐Ÿ˜…

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Morak Johnson Eric ็š„ๅคดๅƒ
Morak Johnson Eric5 ไธชๆœˆๅ‰

Country Dey hot una dey do challenge ogun pkai una ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Cho_co๐Ÿฆ…โค๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Cho_co๐Ÿฆ…โค๏ธ5 ไธชๆœˆๅ‰

Omoh shey this Nancy don later see man .... Man is jst here checking on her post fr

Amaka.O ็š„ๅคดๅƒ
Amaka.O5 ไธชๆœˆๅ‰

Hope una give person wey Dey blow flies away chop?

Rich_Flamez ็š„ๅคดๅƒ
Rich_Flamez5 ไธชๆœˆๅ‰

This guy go carry him body deh block view as u deh run go back.... ๐Ÿ˜ก ๐Ÿ˜ก Who go borrow me punch abeg?

ekun ็š„ๅคดๅƒ
ekun5 ไธชๆœˆๅ‰

All I see are beautiful people enjoying the life of their head

Sammy ็š„ๅคดๅƒ
Sammy5 ไธชๆœˆๅ‰

Nigeria problem no concern this two. lol I enjoyed watching the content thou

Faraha_axx ็š„ๅคดๅƒ
Faraha_axx5 ไธชๆœˆๅ‰

โค๏ธ

Natasha ๐Ÿ’„๐Ÿ’‹ ็š„ๅคดๅƒ
Natasha ๐Ÿ’„๐Ÿ’‹5 ไธชๆœˆๅ‰

Wait oo ๐Ÿซท๐Ÿพ na mosquitoes electric net be dey that girlie hang abi na my eye dey pain me ๐Ÿ‘€

Alase Famstore ็š„ๅคดๅƒ
Alase Famstore5 ไธชๆœˆๅ‰

Na you go choke

Blaze Javu ็š„ๅคดๅƒ
Blaze Javu5 ไธชๆœˆๅ‰

This una own na buffet o

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Echefulachi ๐Ÿ–ค๐Ÿ–ค ็š„ๅคดๅƒ
Echefulachi ๐Ÿ–ค๐Ÿ–ค5 ไธชๆœˆๅ‰

But why is he blocking the camera when she is running?

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

OBJ ็š„ๅคดๅƒ
OBJ5 ไธชๆœˆๅ‰

Babe avoid that boy๐Ÿ˜’

BIG FC๐Ÿฆ…๐Ÿฆ… โ„๏ธ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท ็š„ๅคดๅƒ
BIG FC๐Ÿฆ…๐Ÿฆ… โ„๏ธ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท5 ไธชๆœˆๅ‰

Una Dey form The game no come sweet Bring am come here first

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

@Bigges_FC4Life ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Laykay ็š„ๅคดๅƒ
Laykay5 ไธชๆœˆๅ‰

See as the na dey chop in slow Mo ๐Ÿคฆ๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ

Rhema Explains ็š„ๅคดๅƒ
Rhema Explains5 ไธชๆœˆๅ‰

Na street sabi play this game pass The ones wey I Dey watch dem they pack am with full hands ๐Ÿ˜๐Ÿ˜

Nancy Isime ็š„ๅคดๅƒ
Nancy Isime5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

trader_ psychologist _ ็š„ๅคดๅƒ
trader_ psychologist _5 ไธชๆœˆๅ‰

Una go just Dey use food take Dey o press me for here ehn u know weather I don chop Person go get food Dey use an Dey do content again chai

Ruth James ็š„ๅคดๅƒ
Ruth James5 ไธชๆœˆๅ‰

Una no sabi chop food aswr If nah me I go drink the rice ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘