Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Who won this dance competition..

17,760 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

52 Kommentare

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

This dance is trending on TikTok with mixed feelings… please guys chose who will win this 100k ooo

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Have a wonderful weekend and be happy ❤️

Profilbild von Jare2071
Jare2071vor 3 Monaten

Once una finish make una go drink shame water

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Thank you oooo .. as you don drink shame water before…. 😁😁😁😁 sad soul wey infection wan finish

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

I am here counting votes 😂

Profilbild von Mazi Maurice
Mazi Mauricevor 3 Monaten

Una just dey confuse person this early morning

Profilbild von Bayview
Bayviewvor 3 Monaten

Wine that waist for me

Profilbild von k culture
k culturevor 3 Monaten

Funny girl , u no dey hear word at all 🤣

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Hahahaha no I get coconut head

Profilbild von Prolific Mike
Prolific Mikevor 3 Monaten

lol I vote for slim

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

I added the vote

Profilbild von Football Take
Football Takevor 3 Monaten

Energy 🔥 @OjiChioma1 you won Collect your money

Profilbild von Maazi Emeka
Maazi Emekavor 3 Monaten

Chioma is thick 🤭🥵

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Choose nah… this girl Dey wait for this money

Profilbild von Maazi Emeka
Maazi Emekavor 3 Monaten

Na you win nah

Profilbild von Ebuka Afro
Ebuka Afrovor 3 Monaten

Snake dance?

Profilbild von your mama
your mamavor 3 Monaten

See as this thing Dey sexualize herself. Very big fool.

Profilbild von Pulse Media Hub
Pulse Media Hubvor 3 Monaten

focus on solving maths

Profilbild von CCE
CCEvor 3 Monaten

Such a beautiful physicist you are. See what internet is making you do.

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Internet? What do you mean? I do what I love to do, how did internet influence that… you all should stop this ….. I have been dancing for years before I told you all I am a physicist… so stop this or do not comment here again

Profilbild von CCE
CCEvor 3 Monaten

Chioma, one day, u ll look back and recall. The way you would want the best for your kids (if u happen to get), should be the same way you should consider them and their mental health cos when they start getting taunted with ur vidoes and shenanigans, it won't be funny.

Profilbild von favour
favourvor 3 Monaten

Gosh

Profilbild von JAY BOY
JAY BOYvor 3 Monaten

My love😍

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Hi jay you did not vote ooo

Profilbild von JAY BOY
JAY BOYvor 3 Monaten

My bad! You definetly know's that I will be choosing you...I hail you as my champion...🥰

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Hana choose without sentiments ooo I am good

Profilbild von JAY BOY
JAY BOYvor 3 Monaten

I have heard you my princess☺️

Profilbild von agbor money
agbor moneyvor 3 Monaten

I no get any business with slim girls , thick all the way

Profilbild von The menace
The menacevor 3 Monaten

B B Hell

Profilbild von TheTruth🪂 𝔽rAI π² Zetarium
TheTruth🪂 𝔽rAI π² Zetariumvor 3 Monaten

Chioma

Profilbild von cokē
cokēvor 3 Monaten

mgbeke core 🔥🔥

Profilbild von Prolific Mike
Prolific Mikevor 3 Monaten

Trouble girl

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Me???? Nawaooo

Profilbild von Ifeanyi
Ifeanyivor 3 Monaten

Dem say make una go fry akara

Profilbild von Savior Of Milan
Savior Of Milanvor 3 Monaten

Tiny

Profilbild von D’Ugo
D’Ugovor 3 Monaten

Chioma won lol

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Yesss thank you I just added your vote

Profilbild von GHENGHEN
GHENGHENvor 3 Monaten

You get beta yansh abeg!

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Them choose best dancer you Dey talk about yanch… slim nanny nah model them no Dey too get yanch ..

Profilbild von GHENGHEN
GHENGHENvor 3 Monaten

Lol 😂. Okay na you be best dancer.🥰

Profilbild von Fabrizo millio
Fabrizo milliovor 3 Monaten

e don do leave us men to focus we want to make our mama proud shur

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Haha nah competition nah

Profilbild von Sampson Obinna
Sampson Obinnavor 3 Monaten

Slim won 🏆

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Second vote.. thank God I get TikTok

Profilbild von ODINAKA E.
ODINAKA E.vor 3 Monaten

Stop 🛑

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Hahahah what is your equals now

Profilbild von ODINAKA E.
ODINAKA E.vor 3 Monaten

Give me some of that money

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Mteeewww so that’s why you did not vote Abi

Profilbild von OKENWA GASPOZ
OKENWA GASPOZvor 3 Monaten

Chioma won

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Second voted counted thanks

Profilbild von Sampson Obinna
Sampson Obinnavor 3 Monaten

Chioma you’re improving oh but slim won 🍀😁

Profilbild von Chioma Oji
Chioma Ojivor 3 Monaten

Lolzz no way aka lemme add the vote

Ähnliche Videos