Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Who won this dance competition..

17,760 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 52

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

This dance is trending on TikTok with mixed feelings… please guys chose who will win this 100k ooo

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Have a wonderful weekend and be happy ❤️

Фото профиля Jare2071
Jare20713 месяцев назад

Once una finish make una go drink shame water

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Thank you oooo .. as you don drink shame water before…. 😁😁😁😁 sad soul wey infection wan finish

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

I am here counting votes 😂

Фото профиля Mazi Maurice
Mazi Maurice3 месяцев назад

Una just dey confuse person this early morning

Фото профиля Bayview
Bayview3 месяцев назад

Wine that waist for me

Фото профиля k culture
k culture3 месяцев назад

Funny girl , u no dey hear word at all 🤣

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Hahahaha no I get coconut head

Фото профиля Prolific Mike
Prolific Mike3 месяцев назад

lol I vote for slim

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

I added the vote

Фото профиля Football Take
Football Take3 месяцев назад

Energy 🔥 @OjiChioma1 you won Collect your money

Фото профиля Maazi Emeka
Maazi Emeka3 месяцев назад

Chioma is thick 🤭🥵

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Choose nah… this girl Dey wait for this money

Фото профиля Maazi Emeka
Maazi Emeka3 месяцев назад

Na you win nah

Фото профиля Ebuka Afro
Ebuka Afro3 месяцев назад

Snake dance?

Фото профиля your mama
your mama3 месяцев назад

See as this thing Dey sexualize herself. Very big fool.

Фото профиля Pulse Media Hub
Pulse Media Hub3 месяцев назад

focus on solving maths

Фото профиля CCE
CCE3 месяцев назад

Such a beautiful physicist you are. See what internet is making you do.

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Internet? What do you mean? I do what I love to do, how did internet influence that… you all should stop this ….. I have been dancing for years before I told you all I am a physicist… so stop this or do not comment here again

Фото профиля CCE
CCE3 месяцев назад

Chioma, one day, u ll look back and recall. The way you would want the best for your kids (if u happen to get), should be the same way you should consider them and their mental health cos when they start getting taunted with ur vidoes and shenanigans, it won't be funny.

Фото профиля favour
favour3 месяцев назад

Gosh

Фото профиля JAY BOY
JAY BOY3 месяцев назад

My love😍

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Hi jay you did not vote ooo

Фото профиля JAY BOY
JAY BOY3 месяцев назад

My bad! You definetly know's that I will be choosing you...I hail you as my champion...🥰

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Hana choose without sentiments ooo I am good

Фото профиля JAY BOY
JAY BOY3 месяцев назад

I have heard you my princess☺️

Фото профиля agbor money
agbor money3 месяцев назад

I no get any business with slim girls , thick all the way

Фото профиля The menace
The menace3 месяцев назад

B B Hell

Фото профиля TheTruth🪂 𝔽rAI π² Zetarium
TheTruth🪂 𝔽rAI π² Zetarium3 месяцев назад

Chioma

Фото профиля cokē
cokē3 месяцев назад

mgbeke core 🔥🔥

Фото профиля Prolific Mike
Prolific Mike3 месяцев назад

Trouble girl

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Me???? Nawaooo

Фото профиля Ifeanyi
Ifeanyi3 месяцев назад

Dem say make una go fry akara

Фото профиля Savior Of Milan
Savior Of Milan3 месяцев назад

Tiny

Фото профиля D’Ugo
D’Ugo3 месяцев назад

Chioma won lol

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Yesss thank you I just added your vote

Фото профиля GHENGHEN
GHENGHEN3 месяцев назад

You get beta yansh abeg!

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Them choose best dancer you Dey talk about yanch… slim nanny nah model them no Dey too get yanch ..

Фото профиля GHENGHEN
GHENGHEN3 месяцев назад

Lol 😂. Okay na you be best dancer.🥰

Фото профиля Fabrizo millio
Fabrizo millio3 месяцев назад

e don do leave us men to focus we want to make our mama proud shur

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Haha nah competition nah

Фото профиля Sampson Obinna
Sampson Obinna3 месяцев назад

Slim won 🏆

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Second vote.. thank God I get TikTok

Фото профиля ODINAKA E.
ODINAKA E.3 месяцев назад

Stop 🛑

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Hahahah what is your equals now

Фото профиля ODINAKA E.
ODINAKA E.3 месяцев назад

Give me some of that money

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Mteeewww so that’s why you did not vote Abi

Фото профиля OKENWA GASPOZ
OKENWA GASPOZ3 месяцев назад

Chioma won

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Second voted counted thanks

Фото профиля Sampson Obinna
Sampson Obinna3 месяцев назад

Chioma you’re improving oh but slim won 🍀😁

Фото профиля Chioma Oji
Chioma Oji3 месяцев назад

Lolzz no way aka lemme add the vote

Похожие видео