Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Who won this dance competition..

17,760 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

52 Yorum

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

This dance is trending on TikTok with mixed feelings… please guys chose who will win this 100k ooo

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Have a wonderful weekend and be happy ❤️

Jare2071 profil fotoğrafı
Jare20713 ay önce

Once una finish make una go drink shame water

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Thank you oooo .. as you don drink shame water before…. 😁😁😁😁 sad soul wey infection wan finish

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

I am here counting votes 😂

Mazi Maurice profil fotoğrafı
Mazi Maurice3 ay önce

Una just dey confuse person this early morning

Bayview profil fotoğrafı
Bayview3 ay önce

Wine that waist for me

k culture profil fotoğrafı
k culture3 ay önce

Funny girl , u no dey hear word at all 🤣

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Hahahaha no I get coconut head

Prolific Mike profil fotoğrafı
Prolific Mike3 ay önce

lol I vote for slim

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

I added the vote

Football Take profil fotoğrafı
Football Take3 ay önce

Energy 🔥 @OjiChioma1 you won Collect your money

Maazi Emeka profil fotoğrafı
Maazi Emeka3 ay önce

Chioma is thick 🤭🥵

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Choose nah… this girl Dey wait for this money

Maazi Emeka profil fotoğrafı
Maazi Emeka3 ay önce

Na you win nah

Ebuka Afro profil fotoğrafı
Ebuka Afro3 ay önce

Snake dance?

your mama profil fotoğrafı
your mama3 ay önce

See as this thing Dey sexualize herself. Very big fool.

Pulse Media Hub profil fotoğrafı
Pulse Media Hub3 ay önce

focus on solving maths

CCE profil fotoğrafı
CCE3 ay önce

Such a beautiful physicist you are. See what internet is making you do.

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Internet? What do you mean? I do what I love to do, how did internet influence that… you all should stop this ….. I have been dancing for years before I told you all I am a physicist… so stop this or do not comment here again

CCE profil fotoğrafı
CCE3 ay önce

Chioma, one day, u ll look back and recall. The way you would want the best for your kids (if u happen to get), should be the same way you should consider them and their mental health cos when they start getting taunted with ur vidoes and shenanigans, it won't be funny.

favour profil fotoğrafı
favour3 ay önce

Gosh

JAY BOY profil fotoğrafı
JAY BOY3 ay önce

My love😍

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Hi jay you did not vote ooo

JAY BOY profil fotoğrafı
JAY BOY3 ay önce

My bad! You definetly know's that I will be choosing you...I hail you as my champion...🥰

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Hana choose without sentiments ooo I am good

JAY BOY profil fotoğrafı
JAY BOY3 ay önce

I have heard you my princess☺️

agbor money profil fotoğrafı
agbor money3 ay önce

I no get any business with slim girls , thick all the way

The menace profil fotoğrafı
The menace3 ay önce

B B Hell

TheTruth🪂 𝔽rAI π² Zetarium profil fotoğrafı
TheTruth🪂 𝔽rAI π² Zetarium3 ay önce

Chioma

cokē profil fotoğrafı
cokē3 ay önce

mgbeke core 🔥🔥

Prolific Mike profil fotoğrafı
Prolific Mike3 ay önce

Trouble girl

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Me???? Nawaooo

Ifeanyi profil fotoğrafı
Ifeanyi3 ay önce

Dem say make una go fry akara

Savior Of Milan profil fotoğrafı
Savior Of Milan3 ay önce

Tiny

D’Ugo profil fotoğrafı
D’Ugo3 ay önce

Chioma won lol

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Yesss thank you I just added your vote

GHENGHEN profil fotoğrafı
GHENGHEN3 ay önce

You get beta yansh abeg!

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Them choose best dancer you Dey talk about yanch… slim nanny nah model them no Dey too get yanch ..

GHENGHEN profil fotoğrafı
GHENGHEN3 ay önce

Lol 😂. Okay na you be best dancer.🥰

Fabrizo millio profil fotoğrafı
Fabrizo millio3 ay önce

e don do leave us men to focus we want to make our mama proud shur

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Haha nah competition nah

Sampson Obinna profil fotoğrafı
Sampson Obinna3 ay önce

Slim won 🏆

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Second vote.. thank God I get TikTok

ODINAKA E. profil fotoğrafı
ODINAKA E.3 ay önce

Stop 🛑

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Hahahah what is your equals now

ODINAKA E. profil fotoğrafı
ODINAKA E.3 ay önce

Give me some of that money

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Mteeewww so that’s why you did not vote Abi

OKENWA GASPOZ profil fotoğrafı
OKENWA GASPOZ3 ay önce

Chioma won

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Second voted counted thanks

Sampson Obinna profil fotoğrafı
Sampson Obinna3 ay önce

Chioma you’re improving oh but slim won 🍀😁

Chioma Oji profil fotoğrafı
Chioma Oji3 ay önce

Lolzz no way aka lemme add the vote

Benzer Videolar