Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Who wrote this Nollywood script? 😂😂💔

113,284 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von AmeboXpress
AmeboXpressvor 1 Jahr

Without script this men go still act well😅

Profilbild von Innosaint not Cent
Innosaint not Centvor 1 Jahr

E sure Me say that Year, dem no dey write Scripts give the likes of Francis dem. 😂🤌🏿

Profilbild von OT Augustus
OT Augustusvor 1 Jahr

The only tailor wey dey deliver before the due date 😂💔

Profilbild von judemary ezeanolue
judemary ezeanoluevor 1 Jahr

You baff today 😂 wan kill me pass. Who send you work?

Profilbild von D'Grammy Boi
D'Grammy Boivor 1 Jahr

700 ki ? Omo

Profilbild von i.r.e.d.i.a
i.r.e.d.i.avor 1 Jahr

115 only u tape nearly finish

Profilbild von Johnsomino&sons interbiz Ng Ltd
Johnsomino&sons interbiz Ng Ltdvor 1 Jahr

Who else heard your money na #700 naira when 9ja was good, but today it's,#70,000

Profilbild von Canice Okwuego1
Canice Okwuego1vor 1 Jahr

Script kee those men are naturally comedian

Profilbild von PAPPICHULO ADENTA
PAPPICHULO ADENTAvor 1 Jahr

Mr Okafor this man eeehn naturally he funny scatter 🤣🤣

Profilbild von Edmund Odion
Edmund Odionvor 1 Jahr

These set of guys no dey use scripts. Everything dey come naturally. Na producer dey end am if e don reach 1hr 30mins of drama.

Ähnliche Videos