Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who wrote this Nollywood script? 😂😂💔
10 Yorum

AmeboXpress1 yıl önce
Without script this men go still act well😅

Innosaint not Cent1 yıl önce
E sure Me say that Year, dem no dey write Scripts give the likes of Francis dem. 😂🤌🏿

OT Augustus1 yıl önce
The only tailor wey dey deliver before the due date 😂💔

judemary ezeanolue1 yıl önce
You baff today 😂 wan kill me pass. Who send you work?

D'Grammy Boi1 yıl önce
700 ki ? Omo

i.r.e.d.i.a1 yıl önce
115 only u tape nearly finish

Johnsomino&sons interbiz Ng Ltd1 yıl önce
Who else heard your money na #700 naira when 9ja was good, but today it's,#70,000

Canice Okwuego11 yıl önce
Script kee those men are naturally comedian

PAPPICHULO ADENTA1 yıl önce
Mr Okafor this man eeehn naturally he funny scatter 🤣🤣

Edmund Odion1 yıl önce
These set of guys no dey use scripts. Everything dey come naturally. Na producer dey end am if e don reach 1hr 30mins of drama.
