ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Who wrote this Nollywood script? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

113,284 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 1 ๅนดๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

10 ๆก่ฏ„่ฎบ

AmeboXpress ็š„ๅคดๅƒ
AmeboXpress1 ๅนดๅ‰

Without script this men go still act well๐Ÿ˜…

Innosaint not Cent ็š„ๅคดๅƒ
Innosaint not Cent1 ๅนดๅ‰

E sure Me say that Year, dem no dey write Scripts give the likes of Francis dem. ๐Ÿ˜‚๐ŸคŒ๐Ÿฟ

OT Augustus ็š„ๅคดๅƒ
OT Augustus1 ๅนดๅ‰

The only tailor wey dey deliver before the due date ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

judemary ezeanolue ็š„ๅคดๅƒ
judemary ezeanolue1 ๅนดๅ‰

You baff today ๐Ÿ˜‚ wan kill me pass. Who send you work?

D'Grammy Boi ็š„ๅคดๅƒ
D'Grammy Boi1 ๅนดๅ‰

700 ki ? Omo

i.r.e.d.i.a ็š„ๅคดๅƒ
i.r.e.d.i.a1 ๅนดๅ‰

115 only u tape nearly finish

Johnsomino&sons interbiz Ng Ltd ็š„ๅคดๅƒ
Johnsomino&sons interbiz Ng Ltd1 ๅนดๅ‰

Who else heard your money na #700 naira when 9ja was good, but today it's,#70,000

Canice Okwuego1 ็š„ๅคดๅƒ
Canice Okwuego11 ๅนดๅ‰

Script kee those men are naturally comedian

PAPPICHULO ADENTA ็š„ๅคดๅƒ
PAPPICHULO ADENTA1 ๅนดๅ‰

Mr Okafor this man eeehn naturally he funny scatter ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Edmund Odion ็š„ๅคดๅƒ
Edmund Odion1 ๅนดๅ‰

These set of guys no dey use scripts. Everything dey come naturally. Na producer dey end am if e don reach 1hr 30mins of drama.

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘