Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Who wrote this script?๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

211,219 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Emmanuel Daniel Onyedikachi
Emmanuel Daniel Onyedikachivor 1 Monat

Dem Dey act rubbish now

Profilbild von MRR ADDY ๎จ€
MRR ADDY ๎จ€vor 1 Monat

Old Nollywood was pure entertainment.. this new Nollywood is full of stup!d love stories๐Ÿ˜ญ๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ

Profilbild von Henry
Henryvor 1 Monat

These days, it's just bbl . This era was pure magic, you will laugh and forget your worries.

Profilbild von Stanley
Stanleyvor 1 Monat

Na Charles you wan use play ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von Avuskiy jamin
Avuskiy jaminvor 1 Monat

This film supposed get award honestly. This movie Agaba ft Osuofia as lead act The gamblers ft Osuofia, Ibu, Charles Them suppose dey top 3 nollywood comic movies of all time.

Profilbild von Omni
Omnivor 1 Monat

All those things wey I dey dance for church ๐Ÿ˜‚

Profilbild von MRR ADDY ๎จ€
MRR ADDY ๎จ€vor 1 Monat

Movie title:

Profilbild von Prince Charles II (NOT A BAT)
Prince Charles II (NOT A BAT)vor 1 Monat

I only watch old.Nollywood movies

Profilbild von Fissymanany
Fissymananyvor 1 Monat

Na the senio broda na hin i dey take ๐Ÿ˜†๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜น clear eyes self no fit praise God

Profilbild von Supreme Leader ๐Ÿคก
Supreme Leader ๐Ÿคกvor 1 Monat

The funny reality b say, na so our churches dey now

Profilbild von Dave๐Ÿ‘‘๐Ÿฆ…๐Ÿชถ
Dave๐Ÿ‘‘๐Ÿฆ…๐Ÿชถvor 1 Monat

Naa only love and kiss dey nollywood now๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Champz Police
Champz Policevor 1 Monat

Na BBL Dem pack full industry now

Profilbild von MADAKI
MADAKIvor 1 Monat

Charlse Inojie is simply the best

Profilbild von Jr kosh
Jr koshvor 1 Monat

Red handed..... infact this one na red mouthed

Profilbild von Rawlings
Rawlingsvor 1 Monat

Na dey Snr brother I dey take ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Alkabulen๐Ÿต
Alkabulen๐Ÿตvor 1 Monat

Dem no dey wrote script for them oo๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ. Dem go just narrate the situation, tell dem action make all of em shoe their talent ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von GOLD IKA๐Ÿ–ค๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
GOLD IKA๐Ÿ–ค๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Monat

"This our church everybody dey hide him skills... nobody wan show himself before dem go, go report you sey na you be d sinner." ๐ŸคŒ๐Ÿพ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ walai this ones no Dey follow script walai

Profilbild von HUNCHOโ˜ฆ๏ธ
HUNCHOโ˜ฆ๏ธvor 1 Monat

Bro said na d senior bro him dey tke Na wen him no see him dey manage cigar ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Sammy
Sammyvor 1 Monat

This set of actors been nor dey use script .....and Dem dey deliver I stopped watching Nigerian films after most of them kinda retired

Profilbild von Brain_Dr
Brain_Drvor 1 Monat

"This our church everybody dey hide him skills... nobody wan show himself before dem go, go report you sey na you be d sinner."

Profilbild von Phaloyeh
Phaloyehvor 1 Monat

After dem don take level finish, dem go come dey lie give congregation say dem do dinner with Jesus for heaven like one yeye pastor like dat wey him mouth bend ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Amiinรบ
Amiinรบvor 1 Monat

Who actually wrote this script๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von YNWA
YNWAvor 1 Monat

Red mouthted ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Agu๐Ÿ†
Agu๐Ÿ†vor 1 Monat

Abeg wetin be the title of this one?

Profilbild von firstcitizen ๐Ÿ’ซ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
firstcitizen ๐Ÿ’ซ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Monat

Nobody wan show himself oo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ashgadโค๏ธ๐Ÿ’™
Ashgadโค๏ธ๐Ÿ’™vor 1 Monat

Agor don tey o๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von big Selm๐“ƒต
big Selm๐“ƒตvor 1 Monat

nothing pass old nollywood, na only house girl when see oga gbola or love love love em dey act now

Profilbild von BUKKATI
BUKKATIvor 1 Monat

Everybody de hide em skill

Profilbild von Opeyemi Oni
Opeyemi Onivor 1 Monat

@grok what is this movie title

Profilbild von Lookalive Jay ๐ŸŒŠโ˜„๏ธ
Lookalive Jay ๐ŸŒŠโ˜„๏ธvor 1 Monat

To think this people acted without script make it more mind blowing

Profilbild von Nostalgia ๐Ÿค
Nostalgia ๐Ÿคvor 1 Monat

@grok what is the name of the movie

Profilbild von Godstime Amuda
Godstime Amudavor 1 Monat

Say na everybody dey hide em skill

Profilbild von CLAYMORE๐Ÿ‘‘
CLAYMORE๐Ÿ‘‘vor 1 Monat

Na Red-mouthed๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Realesttt
Realestttvor 1 Monat

Hayayaya.. Diz generation don suffer. They will never experience something like diz.. not with the whole lekki BS dey do naw.

ร„hnliche Videos