Loading video...
Video Failed to Load
Who wrote this script?๐ญ๐ญ๐๐๐๐
34 Comments

Dem Dey act rubbish now

Old Nollywood was pure entertainment.. this new Nollywood is full of stup!d love stories๐ญ๐คฆ๐พโโ๏ธ

These days, it's just bbl . This era was pure magic, you will laugh and forget your worries.

Na Charles you wan use play ๐๐๐๐คฃ

This film supposed get award honestly. This movie Agaba ft Osuofia as lead act The gamblers ft Osuofia, Ibu, Charles Them suppose dey top 3 nollywood comic movies of all time.

All those things wey I dey dance for church ๐

Movie title:

I only watch old.Nollywood movies

Na the senio broda na hin i dey take ๐๐คฃ๐๐น clear eyes self no fit praise God

The funny reality b say, na so our churches dey now

Naa only love and kiss dey nollywood now๐๐

Na BBL Dem pack full industry now

Charlse Inojie is simply the best

Red handed..... infact this one na red mouthed

Na dey Snr brother I dey take ๐๐๐

Dem no dey wrote script for them oo๐๐คฃ. Dem go just narrate the situation, tell dem action make all of em shoe their talent ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

"This our church everybody dey hide him skills... nobody wan show himself before dem go, go report you sey na you be d sinner." ๐ค๐พ๐๐ walai this ones no Dey follow script walai

Bro said na d senior bro him dey tke Na wen him no see him dey manage cigar ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This set of actors been nor dey use script .....and Dem dey deliver I stopped watching Nigerian films after most of them kinda retired

"This our church everybody dey hide him skills... nobody wan show himself before dem go, go report you sey na you be d sinner."

After dem don take level finish, dem go come dey lie give congregation say dem do dinner with Jesus for heaven like one yeye pastor like dat wey him mouth bend ๐๐๐

Who actually wrote this script๐๐

Red mouthted ๐

Abeg wetin be the title of this one?

Nobody wan show himself oo๐๐

Agor don tey o๐๐

nothing pass old nollywood, na only house girl when see oga gbola or love love love em dey act now

Everybody de hide em skill

@grok what is this movie title

To think this people acted without script make it more mind blowing

@grok what is the name of the movie

Say na everybody dey hide em skill

Na Red-mouthed๐๐

Hayayaya.. Diz generation don suffer. They will never experience something like diz.. not with the whole lekki BS dey do naw.
Related Videos
Sensitive content
Sex detective ๐๐ WTF wrote this script
๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
221,603 views โข 1 month ago
