Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who wrote this script?😭😭😂😂😂😂
34 Yorum

Dem Dey act rubbish now

Old Nollywood was pure entertainment.. this new Nollywood is full of stup!d love stories😭🤦🏾♂️

These days, it's just bbl . This era was pure magic, you will laugh and forget your worries.

Na Charles you wan use play 😂😂😂🤣

This film supposed get award honestly. This movie Agaba ft Osuofia as lead act The gamblers ft Osuofia, Ibu, Charles Them suppose dey top 3 nollywood comic movies of all time.

All those things wey I dey dance for church 😂

Movie title:

I only watch old.Nollywood movies

Na the senio broda na hin i dey take 😆🤣😂😹 clear eyes self no fit praise God

The funny reality b say, na so our churches dey now

Naa only love and kiss dey nollywood now😂😂

Na BBL Dem pack full industry now

Charlse Inojie is simply the best

Red handed..... infact this one na red mouthed

Na dey Snr brother I dey take 😂😂😂

Dem no dey wrote script for them oo😂🤣. Dem go just narrate the situation, tell dem action make all of em shoe their talent 🤣🤣🤣

"This our church everybody dey hide him skills... nobody wan show himself before dem go, go report you sey na you be d sinner." 🤌🏾😂😂 walai this ones no Dey follow script walai

Bro said na d senior bro him dey tke Na wen him no see him dey manage cigar 🤣🤣🤣

This set of actors been nor dey use script .....and Dem dey deliver I stopped watching Nigerian films after most of them kinda retired

"This our church everybody dey hide him skills... nobody wan show himself before dem go, go report you sey na you be d sinner."

After dem don take level finish, dem go come dey lie give congregation say dem do dinner with Jesus for heaven like one yeye pastor like dat wey him mouth bend 😂😂😂

Who actually wrote this script😂😂

Red mouthted 😂

Abeg wetin be the title of this one?

Nobody wan show himself oo😂😂

Agor don tey o😂😂

nothing pass old nollywood, na only house girl when see oga gbola or love love love em dey act now

Everybody de hide em skill

@grok what is this movie title

To think this people acted without script make it more mind blowing

@grok what is the name of the movie

Say na everybody dey hide em skill

Na Red-mouthed😂😂

Hayayaya.. Diz generation don suffer. They will never experience something like diz.. not with the whole lekki BS dey do naw.
Benzer Videolar
Sensitive content
Sex detective 😂😂 WTF wrote this script
𝐏𝐑𝐀𝐈𝐒𝐘𝐏𝐀𝐋𝐙
221,603 görüntüleme • 1 ay önce
