ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Who you dey influence? ๐๐
1,583,257 ๆฌก่ง็ โข 3 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
38 ๆก่ฏ่ฎบ

Smallie, Person say Police wey no get beards na Boy Scout ๐ญ๐ญ

@ZeekiHodl Na you talk am, omo ale๐๐ฝ

๐๐๐๐๐๐ nah this is funny Smallie be like all these secondary school Prefect๐ญ

If I jam police like you for road, i go fess beat you, na me go even arrest you ๐

Police brutality? Ask Seun oo

Smithie ur above skit is shallow; Police don't harass legit online influencers, I'm speaking from experience. That being said, the documents u received shows "UK Visas and Immigration", instead of car documents, but u failed to realize that. Create insightful content. No offense.

No vex, dem no too dey harass influencers inside keke๐๐๐ผ

But Smallie made this shitt funny kind of ๐๐

You and Lerry next week

rolls royce soon eje!๐๐พ๐

No time ๐โค๏ธ

Me staring at the bill at Quilox like I donโt know who ordered Azul

Werey ๐๐

You both have just 1 month to buy your lambo too.

Mumu๐๐๐

๐๐๐๐ You be like Man o war

They wan buy Benz too, better Dey influencing, skit no easy

๐ hope sey hand touch am ๐

Who gave you beret? Low budget Osita Iheme ๐

Your English too smooth to be police officer at a checkpoint, Iโd be so calm if I met an officer like you, Iโll think itโs a prank ๐

Police officer truly truly no dey get beard

Lambo next week ๐

It's a shame to see female police officers emulate the male police officers in harassing innocent civilians.

@Therealshola001 ๐๐

Women in the police force, love to see it

Where dem see baby police

Werey Who give you beret ? ๐

Smallie come be like paw paw for baby police๐ฅ๐

very short and funny ๐

@MmoaNkoaaa ๐๐๐good content

Na to buy lambo next like this๐คฃ

Lerry dey drive car, bobo yen o funny naw ๐๐

@Juiceforyouu ๐๐๐them say the police na baddie

Very soon now we go hear say this two wereays don buy Benz

@steadydey Police wer no get beards na boyscout, smallie ๐

Smallie and Lerry wan buy benz next week, chai.. @HassanSZNN @tobydeyforyou when we dey start?

When you hear โCome downโ. Sorry be that.

Hand go touch am ๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Know who you go dey press money ๐
MrBanks๐ฐ
115,864 ๆฌก่ง็ โข 8 ไธชๆๅ
