正在加载视频...
视频加载失败
Who you dey influence? 😂😂
1,583,257 次观看 • 3 年前 •via X (Twitter)
38 条评论

Smallie, Person say Police wey no get beards na Boy Scout 😭😭

@ZeekiHodl Na you talk am, omo ale🖐🏽

😂😂😂😂😂😂 nah this is funny Smallie be like all these secondary school Prefect😭

If I jam police like you for road, i go fess beat you, na me go even arrest you 😂

Police brutality? Ask Seun oo

Smithie ur above skit is shallow; Police don't harass legit online influencers, I'm speaking from experience. That being said, the documents u received shows "UK Visas and Immigration", instead of car documents, but u failed to realize that. Create insightful content. No offense.

No vex, dem no too dey harass influencers inside keke😂🙏🏼

But Smallie made this shitt funny kind of 😂😂

You and Lerry next week

rolls royce soon eje!🙏🏾😂

No time 😂❤️

Me staring at the bill at Quilox like I don’t know who ordered Azul

Werey 😂😂

You both have just 1 month to buy your lambo too.

Mumu😂😂😂

😂😂😂😂 You be like Man o war

They wan buy Benz too, better Dey influencing, skit no easy

😂 hope sey hand touch am 😂

Who gave you beret? Low budget Osita Iheme 😂

Your English too smooth to be police officer at a checkpoint, I’d be so calm if I met an officer like you, I’ll think it’s a prank 😂

Police officer truly truly no dey get beard

Lambo next week 😂

It's a shame to see female police officers emulate the male police officers in harassing innocent civilians.

@Therealshola001 😂😂

Women in the police force, love to see it

Where dem see baby police

Werey Who give you beret ? 😂

Smallie come be like paw paw for baby police🎥😅

very short and funny 😂

@MmoaNkoaaa 😂😂😂good content

Na to buy lambo next like this🤣

Lerry dey drive car, bobo yen o funny naw 😂😂

@Juiceforyouu 😂😂😂them say the police na baddie

Very soon now we go hear say this two wereays don buy Benz

@steadydey Police wer no get beards na boyscout, smallie 😂

Smallie and Lerry wan buy benz next week, chai.. @HassanSZNN @tobydeyforyou when we dey start?

When you hear “Come down”. Sorry be that.

Hand go touch am 😂
相关视频
Sensitive content
Know who you go dey press money 😂
MrBanks💰
115,864 次观看 • 8 个月前
