Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Whobimustor 🤣😂🤣
30,196 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
24 Yorum

Abiola2 ay önce
Them no dey tell person

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸2 ay önce
You go know

ISIAQ2 ay önce
Kulikuli from Zamfara go far ooo😂

ABDULAHI1 ay önce
E be like joke but na truth he dey talk

IDAN1 ay önce
Lol 🤣😂🤣 awon ALHAJI will use you do decorations for house

Sir’Kazy 0242 ay önce
Ororo Kuli khe 🤲🏽😹

Zagaraymond 🔴⚪️1 ay önce
Dis boy nah werey 🤣😂😂

Oladayo2 ay önce
Oro like jokes.

IKR~ÓluKayòde1 ay önce
Some guys just get bad mouth 😒 🤣

IJORA BADIA BOYZ2 ay önce
Fact 😂

Owolabi olajide1 ay önce
They will learn in a hard way 😄😂😅

Babs tunaskii1 ay önce
😹😹😹whobimustor

Capt. Aderibigbe Nurudeen B. (GMNSE, GMNIEE)1 ay önce
Òróró kuli lati Zamfara😂

𝕭𝖆𝖘𝖍𝖆𝖗 (𝔅𝔦𝔤𝖘𝔪𝔞𝔩𝔩𝔷) 🌬💡2 ay önce
😆😂

I'm Top Villian1 ay önce
He say you no go see chance take care of your pikin and yourself 😂

El Bean1 ay önce
U and this your guy ehh

chameleon olohunjueda 🦅 🦅2 ay önce
I cant stop watching this

neroexcluisve1 ay önce
Omo!!! Fact

Wintersoulja_ 🌬️2 ay önce
😂😂

Ayobami2 ay önce
Dem no Dey tell person oo

Darey of lagos👴👳👑1 ay önce
Dem go knw soon

Kolawole😎😒2 ay önce
Oooo wise iiii

indeed O7UWAPELUMI☦️🙇1 ay önce
Truth dy bitter, Till then Sha..!😂😭

MÄÇHÃŁÃ2 ay önce
This guy na bastard 😂 Murasi
