正在加载视频...
视频加载失败
who’s up? 👀
450,292 次观看 • 5 个月前 •via X (Twitter)
43 条评论

We aktive kpa 💯📌

omo una plenty wey no dey sleep o

@BucattiO Talk about naija problems u get platforms

@BucattiO country wey i don give up on, all the talk over the years never lead to nothing, me i dey focus on how to get out

@Adele691762 So you sef dey reason japa from 9ja... How long do you even spend in this country?

My machine is faulty but I still reach.

blaq drop untitled link for all your unreleased abeg 😭😭🙏🙏🙏🙏 you too good se

una go leak am 🌚

leak ke bring for me my king 😭🙏🙏🙏🙏

Bro, im stroking it as I'm hearing this rn

what are you doing while hearing it?

Stroking it? I no stutter nau

@Adebayo_Faboro Tell all this new boys I’m not their set

I hear say you dey vex 😂😂 pele 😂😂 🔥🔥🔥. 💙🐎

Blaqooooooo. I too love you kpa

@Aystanx but u no even dey follow me, this your love

😂😂😂😂, I no even realize I don follow my idolo ASAP

Omo i come Dey fear to make am . See as blaqbonez ugly

You’re better than OD, show him and end all this disrespect

Pin that nigga

@Big_Bestmann Emeka wey never make am

Patiently waiting for this to drop before then send money for JBL

with you dad 😂❤️

Jesus, e no go better for u bro… u too good 😭❤️

Emeka must shine

Me

Ubi Franklin 😂 Now playing "ogbafia dey for ground" by dammy krane 🔥

Bro you look like you going through some shii, the eyes don’t be lying.

Ok I'm listening

Hope u are not dropping another diss we're still trying to cool down the machine with ice

You the best bruh

@starboylekzy1 Co-sign this boy baddest

Me….,,

On my neck IYOO Cartel 🔥

Why you stop to dey wear your nose ring sef??😂

@slimdaddyoflife fresh prince🥹

Dat second voice no enter see as ur voice sweet for the intro

I'm in @BlaqBonez. I'm an upcoming artist, I know you can bring me to the limelight.

@starboylekzy1 My champ🏆♥️

"I hear say you dey vex,,Pele". You don get bar and you still get bars! 🔥🔥🔥

Abeg hope u don buy this beat ? I no wan hear pim from that black ranger o!

Active..

there o ❤️!

