Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

450,292 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

43 Kommentare

Profilbild von B.O.G
B.O.Gvor 5 Monaten

We aktive kpa 💯📌

Profilbild von FRESH PRINCE
FRESH PRINCEvor 5 Monaten

omo una plenty wey no dey sleep o

Profilbild von Adele
Adelevor 5 Monaten

@BucattiO Talk about naija problems u get platforms

Profilbild von FRESH PRINCE
FRESH PRINCEvor 5 Monaten

@BucattiO country wey i don give up on, all the talk over the years never lead to nothing, me i dey focus on how to get out

Profilbild von B.O.G
B.O.Gvor 5 Monaten

@Adele691762 So you sef dey reason japa from 9ja... How long do you even spend in this country?

Profilbild von Bstars🇳🇬💔
Bstars🇳🇬💔vor 5 Monaten

My machine is faulty but I still reach.

Profilbild von DAVE💀
DAVE💀vor 5 Monaten

blaq drop untitled link for all your unreleased abeg 😭😭🙏🙏🙏🙏 you too good se

Profilbild von FRESH PRINCE
FRESH PRINCEvor 5 Monaten

una go leak am 🌚

Profilbild von DAVE💀
DAVE💀vor 5 Monaten

leak ke bring for me my king 😭🙏🙏🙏🙏

Profilbild von Daddy
Daddyvor 5 Monaten

Bro, im stroking it as I'm hearing this rn

Profilbild von FRESH PRINCE
FRESH PRINCEvor 5 Monaten

what are you doing while hearing it?

Profilbild von Daddy
Daddyvor 5 Monaten

Stroking it? I no stutter nau

Profilbild von AYOSOPHIST
AYOSOPHISTvor 5 Monaten

@Adebayo_Faboro Tell all this new boys I’m not their set

Profilbild von Kelvin blinkz💎🐎
Kelvin blinkz💎🐎vor 5 Monaten

I hear say you dey vex 😂😂 pele 😂😂 🔥🔥🔥. 💙🐎

Profilbild von A26
A26vor 5 Monaten

Blaqooooooo. I too love you kpa

Profilbild von FRESH PRINCE
FRESH PRINCEvor 5 Monaten

@Aystanx but u no even dey follow me, this your love

Profilbild von A26
A26vor 5 Monaten

😂😂😂😂, I no even realize I don follow my idolo ASAP

Profilbild von Austin Stars7
Austin Stars7vor 5 Monaten

Omo i come Dey fear to make am . See as blaqbonez ugly

Profilbild von YSR
YSRvor 5 Monaten

You’re better than OD, show him and end all this disrespect

Profilbild von NU£L 💰
NU£L 💰vor 5 Monaten

Pin that nigga

Profilbild von BIG Dee 𓅓
BIG Dee 𓅓vor 5 Monaten

@Big_Bestmann Emeka wey never make am

Profilbild von LEGEND
LEGENDvor 5 Monaten

Patiently waiting for this to drop before then send money for JBL

Profilbild von MACHALA JNR🌍🏅
MACHALA JNR🌍🏅vor 5 Monaten

with you dad 😂❤️

Profilbild von Badru🇫🇷
Badru🇫🇷vor 5 Monaten

Jesus, e no go better for u bro… u too good 😭❤️

Profilbild von Number One🥇
Number One🥇vor 5 Monaten

Emeka must shine

Profilbild von YEMISI BURNA N1 FAN 💜
YEMISI BURNA N1 FAN 💜vor 5 Monaten

Me

Profilbild von Uzual Zuzpekt 👣
Uzual Zuzpekt 👣vor 5 Monaten

Ubi Franklin 😂 Now playing "ogbafia dey for ground" by dammy krane 🔥

Profilbild von 𓃥
𓃥vor 5 Monaten

Bro you look like you going through some shii, the eyes don’t be lying.

Profilbild von Ire'~
Ire'~vor 5 Monaten

Ok I'm listening

Profilbild von Jayslimmzy
Jayslimmzyvor 5 Monaten

Hope u are not dropping another diss we're still trying to cool down the machine with ice

Profilbild von Drii🇫🇯
Drii🇫🇯vor 5 Monaten

You the best bruh

Profilbild von UNDEFEATED💥🌱
UNDEFEATED💥🌱vor 5 Monaten

@starboylekzy1 Co-sign this boy baddest

Profilbild von juju_magic
juju_magicvor 5 Monaten

Me….,,

Profilbild von EAZY🦋
EAZY🦋vor 5 Monaten

On my neck IYOO Cartel 🔥

Profilbild von Saint Fera
Saint Feravor 5 Monaten

Why you stop to dey wear your nose ring sef??😂

Profilbild von 🧸
🧸vor 5 Monaten

@slimdaddyoflife fresh prince🥹

Profilbild von Kylian jong un
Kylian jong unvor 5 Monaten

Dat second voice no enter see as ur voice sweet for the intro

Profilbild von Abas_szn
Abas_sznvor 5 Monaten

I'm in @BlaqBonez. I'm an upcoming artist, I know you can bring me to the limelight.

Profilbild von ᴋᴜᴅʏ
ᴋᴜᴅʏvor 5 Monaten

@starboylekzy1 My champ🏆♥️

Profilbild von Big Syd 👽
Big Syd 👽vor 5 Monaten

"I hear say you dey vex,,Pele". You don get bar and you still get bars! 🔥🔥🔥

Profilbild von Travis🥷🏾
Travis🥷🏾vor 5 Monaten

Abeg hope u don buy this beat ? I no wan hear pim from that black ranger o!

Profilbild von JOHNEX💫📊
JOHNEX💫📊vor 5 Monaten

Active..

Profilbild von ゙゙
゙゙vor 5 Monaten

there o ❤️!

Ähnliche Videos