Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

who’s up? 👀

450,292 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 43

Фото профиля B.O.G
B.O.G5 месяцев назад

We aktive kpa 💯📌

Фото профиля FRESH PRINCE
FRESH PRINCE5 месяцев назад

omo una plenty wey no dey sleep o

Фото профиля Adele
Adele5 месяцев назад

@BucattiO Talk about naija problems u get platforms

Фото профиля FRESH PRINCE
FRESH PRINCE5 месяцев назад

@BucattiO country wey i don give up on, all the talk over the years never lead to nothing, me i dey focus on how to get out

Фото профиля B.O.G
B.O.G5 месяцев назад

@Adele691762 So you sef dey reason japa from 9ja... How long do you even spend in this country?

Фото профиля Bstars🇳🇬💔
Bstars🇳🇬💔5 месяцев назад

My machine is faulty but I still reach.

Фото профиля DAVE💀
DAVE💀5 месяцев назад

blaq drop untitled link for all your unreleased abeg 😭😭🙏🙏🙏🙏 you too good se

Фото профиля FRESH PRINCE
FRESH PRINCE5 месяцев назад

una go leak am 🌚

Фото профиля DAVE💀
DAVE💀5 месяцев назад

leak ke bring for me my king 😭🙏🙏🙏🙏

Фото профиля Daddy
Daddy5 месяцев назад

Bro, im stroking it as I'm hearing this rn

Фото профиля FRESH PRINCE
FRESH PRINCE5 месяцев назад

what are you doing while hearing it?

Фото профиля Daddy
Daddy5 месяцев назад

Stroking it? I no stutter nau

Фото профиля AYOSOPHIST
AYOSOPHIST5 месяцев назад

@Adebayo_Faboro Tell all this new boys I’m not their set

Фото профиля Kelvin blinkz💎🐎
Kelvin blinkz💎🐎5 месяцев назад

I hear say you dey vex 😂😂 pele 😂😂 🔥🔥🔥. 💙🐎

Фото профиля A26
A265 месяцев назад

Blaqooooooo. I too love you kpa

Фото профиля FRESH PRINCE
FRESH PRINCE5 месяцев назад

@Aystanx but u no even dey follow me, this your love

Фото профиля A26
A265 месяцев назад

😂😂😂😂, I no even realize I don follow my idolo ASAP

Фото профиля Austin Stars7
Austin Stars75 месяцев назад

Omo i come Dey fear to make am . See as blaqbonez ugly

Фото профиля YSR
YSR5 месяцев назад

You’re better than OD, show him and end all this disrespect

Фото профиля NU£L 💰
NU£L 💰5 месяцев назад

Pin that nigga

Фото профиля BIG Dee 𓅓
BIG Dee 𓅓5 месяцев назад

@Big_Bestmann Emeka wey never make am

Фото профиля LEGEND
LEGEND5 месяцев назад

Patiently waiting for this to drop before then send money for JBL

Фото профиля MACHALA JNR🌍🏅
MACHALA JNR🌍🏅5 месяцев назад

with you dad 😂❤️

Фото профиля Badru🇫🇷
Badru🇫🇷5 месяцев назад

Jesus, e no go better for u bro… u too good 😭❤️

Фото профиля Number One🥇
Number One🥇5 месяцев назад

Emeka must shine

Фото профиля YEMISI BURNA N1 FAN 💜
YEMISI BURNA N1 FAN 💜5 месяцев назад

Me

Фото профиля Uzual Zuzpekt 👣
Uzual Zuzpekt 👣5 месяцев назад

Ubi Franklin 😂 Now playing "ogbafia dey for ground" by dammy krane 🔥

Фото профиля 𓃥
𓃥5 месяцев назад

Bro you look like you going through some shii, the eyes don’t be lying.

Фото профиля Ire'~
Ire'~5 месяцев назад

Ok I'm listening

Фото профиля Jayslimmzy
Jayslimmzy5 месяцев назад

Hope u are not dropping another diss we're still trying to cool down the machine with ice

Фото профиля Drii🇫🇯
Drii🇫🇯5 месяцев назад

You the best bruh

Фото профиля UNDEFEATED💥🌱
UNDEFEATED💥🌱5 месяцев назад

@starboylekzy1 Co-sign this boy baddest

Фото профиля juju_magic
juju_magic5 месяцев назад

Me….,,

Фото профиля EAZY🦋
EAZY🦋5 месяцев назад

On my neck IYOO Cartel 🔥

Фото профиля Saint Fera
Saint Fera5 месяцев назад

Why you stop to dey wear your nose ring sef??😂

Фото профиля 🧸
🧸5 месяцев назад

@slimdaddyoflife fresh prince🥹

Фото профиля Kylian jong un
Kylian jong un5 месяцев назад

Dat second voice no enter see as ur voice sweet for the intro

Фото профиля Abas_szn
Abas_szn5 месяцев назад

I'm in @BlaqBonez. I'm an upcoming artist, I know you can bring me to the limelight.

Фото профиля ᴋᴜᴅʏ
ᴋᴜᴅʏ5 месяцев назад

@starboylekzy1 My champ🏆♥️

Фото профиля Big Syd 👽
Big Syd 👽5 месяцев назад

"I hear say you dey vex,,Pele". You don get bar and you still get bars! 🔥🔥🔥

Фото профиля Travis🥷🏾
Travis🥷🏾5 месяцев назад

Abeg hope u don buy this beat ? I no wan hear pim from that black ranger o!

Фото профиля JOHNEX💫📊
JOHNEX💫📊5 месяцев назад

Active..

Фото профиля ゙゙
゙゙5 месяцев назад

there o ❤️!

Похожие видео