Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

450,292 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)

43 Yorum

B.O.G profil fotoğrafı
B.O.G5 ay önce

We aktive kpa 💯📌

FRESH PRINCE profil fotoğrafı
FRESH PRINCE5 ay önce

omo una plenty wey no dey sleep o

Adele profil fotoğrafı
Adele5 ay önce

@BucattiO Talk about naija problems u get platforms

FRESH PRINCE profil fotoğrafı
FRESH PRINCE5 ay önce

@BucattiO country wey i don give up on, all the talk over the years never lead to nothing, me i dey focus on how to get out

B.O.G profil fotoğrafı
B.O.G5 ay önce

@Adele691762 So you sef dey reason japa from 9ja... How long do you even spend in this country?

Bstars🇳🇬💔 profil fotoğrafı
Bstars🇳🇬💔5 ay önce

My machine is faulty but I still reach.

DAVE💀 profil fotoğrafı
DAVE💀5 ay önce

blaq drop untitled link for all your unreleased abeg 😭😭🙏🙏🙏🙏 you too good se

FRESH PRINCE profil fotoğrafı
FRESH PRINCE5 ay önce

una go leak am 🌚

DAVE💀 profil fotoğrafı
DAVE💀5 ay önce

leak ke bring for me my king 😭🙏🙏🙏🙏

Daddy profil fotoğrafı
Daddy5 ay önce

Bro, im stroking it as I'm hearing this rn

FRESH PRINCE profil fotoğrafı
FRESH PRINCE5 ay önce

what are you doing while hearing it?

Daddy profil fotoğrafı
Daddy5 ay önce

Stroking it? I no stutter nau

AYOSOPHIST profil fotoğrafı
AYOSOPHIST5 ay önce

@Adebayo_Faboro Tell all this new boys I’m not their set

Kelvin blinkz💎🐎 profil fotoğrafı
Kelvin blinkz💎🐎5 ay önce

I hear say you dey vex 😂😂 pele 😂😂 🔥🔥🔥. 💙🐎

A26 profil fotoğrafı
A265 ay önce

Blaqooooooo. I too love you kpa

FRESH PRINCE profil fotoğrafı
FRESH PRINCE5 ay önce

@Aystanx but u no even dey follow me, this your love

A26 profil fotoğrafı
A265 ay önce

😂😂😂😂, I no even realize I don follow my idolo ASAP

Austin Stars7 profil fotoğrafı
Austin Stars75 ay önce

Omo i come Dey fear to make am . See as blaqbonez ugly

YSR profil fotoğrafı
YSR5 ay önce

You’re better than OD, show him and end all this disrespect

NU£L 💰 profil fotoğrafı
NU£L 💰5 ay önce

Pin that nigga

BIG Dee 𓅓 profil fotoğrafı
BIG Dee 𓅓5 ay önce

@Big_Bestmann Emeka wey never make am

LEGEND profil fotoğrafı
LEGEND5 ay önce

Patiently waiting for this to drop before then send money for JBL

MACHALA JNR🌍🏅 profil fotoğrafı
MACHALA JNR🌍🏅5 ay önce

with you dad 😂❤️

Badru🇫🇷 profil fotoğrafı
Badru🇫🇷5 ay önce

Jesus, e no go better for u bro… u too good 😭❤️

Number One🥇 profil fotoğrafı
Number One🥇5 ay önce

Emeka must shine

YEMISI BURNA N1 FAN 💜 profil fotoğrafı
YEMISI BURNA N1 FAN 💜5 ay önce

Me

Uzual Zuzpekt 👣 profil fotoğrafı
Uzual Zuzpekt 👣5 ay önce

Ubi Franklin 😂 Now playing "ogbafia dey for ground" by dammy krane 🔥

𓃥 profil fotoğrafı
𓃥5 ay önce

Bro you look like you going through some shii, the eyes don’t be lying.

Ire'~ profil fotoğrafı
Ire'~5 ay önce

Ok I'm listening

Jayslimmzy profil fotoğrafı
Jayslimmzy5 ay önce

Hope u are not dropping another diss we're still trying to cool down the machine with ice

Drii🇫🇯 profil fotoğrafı
Drii🇫🇯5 ay önce

You the best bruh

UNDEFEATED💥🌱 profil fotoğrafı
UNDEFEATED💥🌱5 ay önce

@starboylekzy1 Co-sign this boy baddest

juju_magic profil fotoğrafı
juju_magic5 ay önce

Me….,,

EAZY🦋 profil fotoğrafı
EAZY🦋5 ay önce

On my neck IYOO Cartel 🔥

Saint Fera profil fotoğrafı
Saint Fera5 ay önce

Why you stop to dey wear your nose ring sef??😂

🧸 profil fotoğrafı
🧸5 ay önce

@slimdaddyoflife fresh prince🥹

Kylian jong un profil fotoğrafı
Kylian jong un5 ay önce

Dat second voice no enter see as ur voice sweet for the intro

Abas_szn profil fotoğrafı
Abas_szn5 ay önce

I'm in @BlaqBonez. I'm an upcoming artist, I know you can bring me to the limelight.

ᴋᴜᴅʏ profil fotoğrafı
ᴋᴜᴅʏ5 ay önce

@starboylekzy1 My champ🏆♥️

Big Syd 👽 profil fotoğrafı
Big Syd 👽5 ay önce

"I hear say you dey vex,,Pele". You don get bar and you still get bars! 🔥🔥🔥

Travis🥷🏾 profil fotoğrafı
Travis🥷🏾5 ay önce

Abeg hope u don buy this beat ? I no wan hear pim from that black ranger o!

JOHNEX💫📊 profil fotoğrafı
JOHNEX💫📊5 ay önce

Active..

゙゙ profil fotoğrafı
゙゙5 ay önce

there o ❤️!

Benzer Videolar