Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who’s your winner?
237,053 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Even if na the girl win, na the boy still win cause na one of the boy rib na be the girl

Na this girl dem suppose dey call Aresejabata 😂, she sabi this legwork thing

Omo tough one, they both nailed

The babe dust him effortlessly

The lady

Boy joor why the girl start to dey dance mara? 😂

I never see who do legwork reach this girl. As she begin raise her skirt, I know say she go chop am like Abacha 😂

BOY energy ----98% performance 67% GIRL energy ----15% performance 99%

Don't joke with that girl 😂😂 see steps. The guy just wear big baggy and big shoes with heavy legs.

You just see how she was standing and you already know she'd win

Wasn't expecting anything special from her until she started moving ngl na she win abeg

😂😂😂You wann use this màd girl on tick tock the compare the boy

If na you, who you go choose?🙄

wwreyyy buruku ni girl yen mehn

Tell me say that girl no be masquerade dancer before 🤩

Enny killed it

Na the girl win. She made it easy

The girl Dey “God Mode” 💀😎

Boy :Rich man pikin Girl; poor man pikin

IGBO People invented LEGWORK 😂🫵

The girl o That girl leg no dey stay one place 😂

Omo this girl wow me ☺️☺️

Omoo na that slim case by the right oo See steppings na

That girl is smooth

Omo they both k!lled it o… The guy’s energy was next level for me though, but damn! The girl was really smooth.

The girl killed, she is able to combined many steps together.

Both were outstanding. That girl surprised me 👏 👏 👏

The Girl ofcourse

All these energy for dance?😩

This guy made this dance under the influence of cana 😁😁

Omo the buy na nonsense dancer for this girl side o 🤯

If the girl was wearing those heavy jeans and shoes I bet she want move that much The Boy for me

Boy's oyee
Ähnliche Videos
Sensitive content
Who's your winner?
Queens
540,110 Aufrufe • vor 27 Tagen
Sensitive content
who’s your mommy?
Bodacious Bumbum
71,672 Aufrufe • vor 1 Monat
Sensitive content
who’s your bias
zade
84,716 Aufrufe • vor 2 Monaten
