Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

314,574 Aufrufe โ€ข vor 10 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von THE.CRAFTER
THE.CRAFTERvor 10 Monaten

Mama come sell market, but later become the market ๐Ÿ™Œ๐Ÿพ๐Ÿ™Œ๐Ÿพโค๏ธโค๏ธ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von George
Georgevor 10 Monaten

Dem no dey sell happiness, na u wan buy lambo

Profilbild von Venita Akpofure
Venita Akpofurevor 10 Monaten

Me Asf @ my Kids eventโ€ฆ.e Dey sweet me but they hate it so much ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von Billions Radar๐Ÿ”ฑ
Billions Radar๐Ÿ”ฑvor 10 Monaten

God bless every hardworking mother out there

Profilbild von bzrk
bzrkvor 10 Monaten

Omo Seyi Na vibe abeg ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ Even if you never chop, E get as you go hear this song you must just move your Body๐Ÿ˜ญ Mental

Profilbild von Nozy Funky Diablo
Nozy Funky Diablovor 10 Monaten

Happiness is free man

Profilbild von Ayo mikun
Ayo mikunvor 10 Monaten

Mama is such a vibe ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Bernard
Bernardvor 10 Monaten

My mother should never do this else Iโ€™ll disown her ๐Ÿ˜’

Profilbild von Roman๐Ÿฆ‡๐Ÿชฝ
Roman๐Ÿฆ‡๐Ÿชฝvor 10 Monaten

Mother wey dey tear step na โ€œstepmotherโ€

Profilbild von Ayobami Abraham
Ayobami Abrahamvor 10 Monaten

@seyi___vibez you need to really turn up for this mother ๐Ÿ˜

Profilbild von Lady_Victoria
Lady_Victoriavor 10 Monaten

Nah my mama, make Una give me all the money wey Una wan give am make I deliver am to her ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von AhNOonahKee
AhNOonahKeevor 10 Monaten

Happiness is free Mumsy weh deh jam seyi vibes ๐Ÿ˜…

Profilbild von Liam
Liamvor 10 Monaten

The number of times wey I watch this video ehhh Even as things be for country, na we still Dey make ourselves happy Mama get steps joor ๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von Already Won
Already Wonvor 10 Monaten

lol the fact that sheโ€™s be complaining of body pain when she gets homeโ€ฆ I love her energy ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von ๐Ÿ™ SON OF GRACE  ๐Ÿ™
๐Ÿ™ SON OF GRACE ๐Ÿ™vor 10 Monaten

โ€œMusic no need permission to enter your bodyโ€ -Mohbad

Profilbild von Somtee of Okeson๐Ÿ’ฏ
Somtee of Okeson๐Ÿ’ฏvor 10 Monaten

Mama just dey dance away her sorrow If to say I dey there na to spray her money.

Profilbild von EL REY, THE MEAT MAN๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ
EL REY, THE MEAT MAN๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จvor 10 Monaten

Omo, @yxyiagain mama get steps gan ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von EMMYGEE
EMMYGEEvor 10 Monaten

No be my mama be that dey vibe on seyi vibes GBEDU make I go show her this video asap lol ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†

Profilbild von Dada Opeyemi Samuel
Dada Opeyemi Samuelvor 10 Monaten

The DJ did a great job for her. ๐Ÿ”ฅ And he knows when to stopโœŒ๏ธโค๏ธ

Profilbild von Kaiser Kunle
Kaiser Kunlevor 10 Monaten

Na my friend mama, Iya Basira. She get ogba no be small ๐Ÿ˜‚

Profilbild von shellinaaa
shellinaaavor 10 Monaten

Crazy how I guessed the song right before even hearing the audio๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚ Na only God know wetin SEYi put inside that song As a non -SEYi vibez fan , I canโ€™t stop myself from dancing when I hear the music๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”๐Ÿ’ฏdamn!๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ

Profilbild von K.A.Y.O.D.E
K.A.Y.O.D.Evor 10 Monaten

Happiness is free spread love โค๏ธ

Profilbild von Samwise ADM ๐ŸŒต๐Ÿช
Samwise ADM ๐ŸŒต๐Ÿชvor 10 Monaten

Pure happiness but that doesnโ€™t me mama no get wetin Dey bother her but that moment all worries gone and sheโ€™s purely happy

Profilbild von Arรกmรฌdรฉ
Arรกmรฌdรฉvor 10 Monaten

Happiness is free god bless mama

Profilbild von Luka ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ฟ
Luka ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ฟvor 10 Monaten

Shaolin goes hard when crowd sings it

Profilbild von TOYONE Coutureโœ‚๏ธ๐Ÿ‘”๐Ÿ‘–
TOYONE Coutureโœ‚๏ธ๐Ÿ‘”๐Ÿ‘–vor 10 Monaten

I fit spray that woman all my money โค๏ธโค๏ธโค๏ธ

Profilbild von Leo Obi โšฝ๏ธ
Leo Obi โšฝ๏ธvor 10 Monaten

These kinda ppl should scare you. Male or female. How can you hear music especially with the morale and hype in the moment and not be movedยฟ

Profilbild von Chukwunonso
Chukwunonsovor 10 Monaten

Make they try spray m money You go come see better step ๐Ÿ˜‚

Profilbild von OMOLARA' Omoh'tee Multipurpose
OMOLARA' Omoh'tee Multipurposevor 10 Monaten

I know her..she is very jovial This is Osogbo city stadium

Profilbild von God Of Esovas
God Of Esovasvor 10 Monaten

Happiness is free, see how she got all eyes on her and everyone there was so happy too, even this kind thing they make other people remember their mom or dad thatโ€™s not more in life, enjoy your life at wherever youโ€™re

Profilbild von Lady_Victoria
Lady_Victoriavor 10 Monaten

The person wey she be him mama no dey follow you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐”ธ๐•ช๐• ๐• ๐•๐•’๐•ž๐•š๐Ÿฅน๐Ÿ’•
๐”ธ๐•ช๐• ๐• ๐•๐•’๐•ž๐•š๐Ÿฅน๐Ÿ’•vor 10 Monaten

Joy wan wound me while watching this ๐Ÿ˜ซ๐Ÿ˜นโค๏ธ

Profilbild von Hafsoh Adewunmi ๐Ÿ’
Hafsoh Adewunmi ๐Ÿ’vor 10 Monaten

Mama oni mama

Profilbild von @simple fk
@simple fkvor 10 Monaten

Seyi nah joke to u?๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos