Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Whose mother is this? 😂🔥
Комментарии: 34

Mama come sell market, but later become the market 🙌🏾🙌🏾❤️❤️🔥🔥

Dem no dey sell happiness, na u wan buy lambo

Me Asf @ my Kids event….e Dey sweet me but they hate it so much 😂🤣

God bless every hardworking mother out there

Omo Seyi Na vibe abeg 😭😭 Even if you never chop, E get as you go hear this song you must just move your Body😭 Mental

Happiness is free man

Mama is such a vibe 😂

My mother should never do this else I’ll disown her 😒

Mother wey dey tear step na “stepmother”

@seyi___vibez you need to really turn up for this mother 😍

Nah my mama, make Una give me all the money wey Una wan give am make I deliver am to her 😂😂

Happiness is free Mumsy weh deh jam seyi vibes 😅

The number of times wey I watch this video ehhh Even as things be for country, na we still Dey make ourselves happy Mama get steps joor 😂🔥🔥🔥

lol the fact that she’s be complaining of body pain when she gets home… I love her energy 🔥

“Music no need permission to enter your body” -Mohbad

Mama just dey dance away her sorrow If to say I dey there na to spray her money.

Omo, @yxyiagain mama get steps gan 🔥🔥🔥

No be my mama be that dey vibe on seyi vibes GBEDU make I go show her this video asap lol 😂😆😆

The DJ did a great job for her. 🔥 And he knows when to stop✌️❤️

Na my friend mama, Iya Basira. She get ogba no be small 😂

Crazy how I guessed the song right before even hearing the audio😭😂 Na only God know wetin SEYi put inside that song As a non -SEYi vibez fan , I can’t stop myself from dancing when I hear the music😭💔💯damn!💯💯

Happiness is free spread love ❤️

Pure happiness but that doesn’t me mama no get wetin Dey bother her but that moment all worries gone and she’s purely happy

Happiness is free god bless mama

Shaolin goes hard when crowd sings it

I fit spray that woman all my money ❤️❤️❤️

These kinda ppl should scare you. Male or female. How can you hear music especially with the morale and hype in the moment and not be moved¿

Make they try spray m money You go come see better step 😂

I know her..she is very jovial This is Osogbo city stadium

Happiness is free, see how she got all eyes on her and everyone there was so happy too, even this kind thing they make other people remember their mom or dad that’s not more in life, enjoy your life at wherever you’re

The person wey she be him mama no dey follow you 😂😂

Joy wan wound me while watching this 😫😹❤️

Mama oni mama

Seyi nah joke to u?😂
