Video yรผkleniyor...

Video Yรผklenemedi

314,574 gรถrรผntรผleme โ€ข 10 ay รถnce โ€ขvia X (Twitter)

34 Yorum

THE.CRAFTER profil fotoฤŸrafฤฑ
THE.CRAFTER10 ay รถnce

Mama come sell market, but later become the market ๐Ÿ™Œ๐Ÿพ๐Ÿ™Œ๐Ÿพโค๏ธโค๏ธ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

George profil fotoฤŸrafฤฑ
George10 ay รถnce

Dem no dey sell happiness, na u wan buy lambo

Venita Akpofure profil fotoฤŸrafฤฑ
Venita Akpofure10 ay รถnce

Me Asf @ my Kids eventโ€ฆ.e Dey sweet me but they hate it so much ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Billions Radar๐Ÿ”ฑ profil fotoฤŸrafฤฑ
Billions Radar๐Ÿ”ฑ10 ay รถnce

God bless every hardworking mother out there

bzrk profil fotoฤŸrafฤฑ
bzrk10 ay รถnce

Omo Seyi Na vibe abeg ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ Even if you never chop, E get as you go hear this song you must just move your Body๐Ÿ˜ญ Mental

Nozy Funky Diablo profil fotoฤŸrafฤฑ
Nozy Funky Diablo10 ay รถnce

Happiness is free man

Ayo mikun profil fotoฤŸrafฤฑ
Ayo mikun10 ay รถnce

Mama is such a vibe ๐Ÿ˜‚

Bernard profil fotoฤŸrafฤฑ
Bernard10 ay รถnce

My mother should never do this else Iโ€™ll disown her ๐Ÿ˜’

Roman๐Ÿฆ‡๐Ÿชฝ profil fotoฤŸrafฤฑ
Roman๐Ÿฆ‡๐Ÿชฝ10 ay รถnce

Mother wey dey tear step na โ€œstepmotherโ€

Ayobami Abraham profil fotoฤŸrafฤฑ
Ayobami Abraham10 ay รถnce

@seyi___vibez you need to really turn up for this mother ๐Ÿ˜

Lady_Victoria profil fotoฤŸrafฤฑ
Lady_Victoria10 ay รถnce

Nah my mama, make Una give me all the money wey Una wan give am make I deliver am to her ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

AhNOonahKee profil fotoฤŸrafฤฑ
AhNOonahKee10 ay รถnce

Happiness is free Mumsy weh deh jam seyi vibes ๐Ÿ˜…

Liam profil fotoฤŸrafฤฑ
Liam10 ay รถnce

The number of times wey I watch this video ehhh Even as things be for country, na we still Dey make ourselves happy Mama get steps joor ๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

Already Won profil fotoฤŸrafฤฑ
Already Won10 ay รถnce

lol the fact that sheโ€™s be complaining of body pain when she gets homeโ€ฆ I love her energy ๐Ÿ”ฅ

๐Ÿ™ SON OF GRACE  ๐Ÿ™ profil fotoฤŸrafฤฑ
๐Ÿ™ SON OF GRACE ๐Ÿ™10 ay รถnce

โ€œMusic no need permission to enter your bodyโ€ -Mohbad

Somtee of Okeson๐Ÿ’ฏ profil fotoฤŸrafฤฑ
Somtee of Okeson๐Ÿ’ฏ10 ay รถnce

Mama just dey dance away her sorrow If to say I dey there na to spray her money.

EL REY, THE MEAT MAN๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ profil fotoฤŸrafฤฑ
EL REY, THE MEAT MAN๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ10 ay รถnce

Omo, @yxyiagain mama get steps gan ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

EMMYGEE profil fotoฤŸrafฤฑ
EMMYGEE10 ay รถnce

No be my mama be that dey vibe on seyi vibes GBEDU make I go show her this video asap lol ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†

Dada Opeyemi Samuel profil fotoฤŸrafฤฑ
Dada Opeyemi Samuel10 ay รถnce

The DJ did a great job for her. ๐Ÿ”ฅ And he knows when to stopโœŒ๏ธโค๏ธ

Kaiser Kunle profil fotoฤŸrafฤฑ
Kaiser Kunle10 ay รถnce

Na my friend mama, Iya Basira. She get ogba no be small ๐Ÿ˜‚

shellinaaa profil fotoฤŸrafฤฑ
shellinaaa10 ay รถnce

Crazy how I guessed the song right before even hearing the audio๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚ Na only God know wetin SEYi put inside that song As a non -SEYi vibez fan , I canโ€™t stop myself from dancing when I hear the music๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”๐Ÿ’ฏdamn!๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ

K.A.Y.O.D.E profil fotoฤŸrafฤฑ
K.A.Y.O.D.E10 ay รถnce

Happiness is free spread love โค๏ธ

Samwise ADM ๐ŸŒต๐Ÿช profil fotoฤŸrafฤฑ
Samwise ADM ๐ŸŒต๐Ÿช10 ay รถnce

Pure happiness but that doesnโ€™t me mama no get wetin Dey bother her but that moment all worries gone and sheโ€™s purely happy

Arรกmรฌdรฉ profil fotoฤŸrafฤฑ
Arรกmรฌdรฉ10 ay รถnce

Happiness is free god bless mama

Luka ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ฟ profil fotoฤŸrafฤฑ
Luka ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ฟ10 ay รถnce

Shaolin goes hard when crowd sings it

TOYONE Coutureโœ‚๏ธ๐Ÿ‘”๐Ÿ‘– profil fotoฤŸrafฤฑ
TOYONE Coutureโœ‚๏ธ๐Ÿ‘”๐Ÿ‘–10 ay รถnce

I fit spray that woman all my money โค๏ธโค๏ธโค๏ธ

Leo Obi โšฝ๏ธ profil fotoฤŸrafฤฑ
Leo Obi โšฝ๏ธ10 ay รถnce

These kinda ppl should scare you. Male or female. How can you hear music especially with the morale and hype in the moment and not be movedยฟ

Chukwunonso profil fotoฤŸrafฤฑ
Chukwunonso10 ay รถnce

Make they try spray m money You go come see better step ๐Ÿ˜‚

OMOLARA' Omoh'tee Multipurpose profil fotoฤŸrafฤฑ
OMOLARA' Omoh'tee Multipurpose10 ay รถnce

I know her..she is very jovial This is Osogbo city stadium

God Of Esovas profil fotoฤŸrafฤฑ
God Of Esovas10 ay รถnce

Happiness is free, see how she got all eyes on her and everyone there was so happy too, even this kind thing they make other people remember their mom or dad thatโ€™s not more in life, enjoy your life at wherever youโ€™re

Lady_Victoria profil fotoฤŸrafฤฑ
Lady_Victoria10 ay รถnce

The person wey she be him mama no dey follow you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐”ธ๐•ช๐• ๐• ๐•๐•’๐•ž๐•š๐Ÿฅน๐Ÿ’• profil fotoฤŸrafฤฑ
๐”ธ๐•ช๐• ๐• ๐•๐•’๐•ž๐•š๐Ÿฅน๐Ÿ’•10 ay รถnce

Joy wan wound me while watching this ๐Ÿ˜ซ๐Ÿ˜นโค๏ธ

Hafsoh Adewunmi ๐Ÿ’ profil fotoฤŸrafฤฑ
Hafsoh Adewunmi ๐Ÿ’10 ay รถnce

Mama oni mama

@simple fk profil fotoฤŸrafฤฑ
@simple fk10 ay รถnce

Seyi nah joke to u?๐Ÿ˜‚

Benzer Videolar