ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Whose mother is this? ๐๐ฅ
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Mama come sell market, but later become the market ๐๐พ๐๐พโค๏ธโค๏ธ๐ฅ๐ฅ

Dem no dey sell happiness, na u wan buy lambo

Me Asf @ my Kids eventโฆ.e Dey sweet me but they hate it so much ๐๐คฃ

God bless every hardworking mother out there

Omo Seyi Na vibe abeg ๐ญ๐ญ Even if you never chop, E get as you go hear this song you must just move your Body๐ญ Mental

Happiness is free man

Mama is such a vibe ๐

My mother should never do this else Iโll disown her ๐

Mother wey dey tear step na โstepmotherโ

@seyi___vibez you need to really turn up for this mother ๐

Nah my mama, make Una give me all the money wey Una wan give am make I deliver am to her ๐๐

Happiness is free Mumsy weh deh jam seyi vibes ๐

The number of times wey I watch this video ehhh Even as things be for country, na we still Dey make ourselves happy Mama get steps joor ๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ

lol the fact that sheโs be complaining of body pain when she gets homeโฆ I love her energy ๐ฅ

โMusic no need permission to enter your bodyโ -Mohbad

Mama just dey dance away her sorrow If to say I dey there na to spray her money.

Omo, @yxyiagain mama get steps gan ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

No be my mama be that dey vibe on seyi vibes GBEDU make I go show her this video asap lol ๐๐๐

The DJ did a great job for her. ๐ฅ And he knows when to stopโ๏ธโค๏ธ

Na my friend mama, Iya Basira. She get ogba no be small ๐

Crazy how I guessed the song right before even hearing the audio๐ญ๐ Na only God know wetin SEYi put inside that song As a non -SEYi vibez fan , I canโt stop myself from dancing when I hear the music๐ญ๐๐ฏdamn!๐ฏ๐ฏ

Happiness is free spread love โค๏ธ

Pure happiness but that doesnโt me mama no get wetin Dey bother her but that moment all worries gone and sheโs purely happy

Happiness is free god bless mama

Shaolin goes hard when crowd sings it

I fit spray that woman all my money โค๏ธโค๏ธโค๏ธ

These kinda ppl should scare you. Male or female. How can you hear music especially with the morale and hype in the moment and not be movedยฟ

Make they try spray m money You go come see better step ๐

I know her..she is very jovial This is Osogbo city stadium

Happiness is free, see how she got all eyes on her and everyone there was so happy too, even this kind thing they make other people remember their mom or dad thatโs not more in life, enjoy your life at wherever youโre

The person wey she be him mama no dey follow you ๐๐

Joy wan wound me while watching this ๐ซ๐นโค๏ธ

Mama oni mama

Seyi nah joke to u?๐
