Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why angels dey vex nau 😂
22,637 görüntüleme • 7 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

How do this people get mind to say this rubbish in public. First of all is there anything like heaven?

Biggest Gucci I greet u specially joor happy new month joor best wishes & happiness independence 🇳🇬

Wishing you the best bro🙏🏿

@Verydakman_ see ooh, your brother don go heaven you Dey go china🤣🤣💔

This man don kee me

Does this mean this man is seeing all VDM dragging and decided to ride on the cruise or these are old videos???

Wahala😂😂😂

No be this same kogi pastor wey dey lie ?

🤣🤣

This is getting out of hand we be fools???

Na wa o 😂

He’s a good story teller👏👏

This pastors Such say him de think self

me self dey vex😂😂😂

See his face like a scoop of morsel.

Jesusss 🌚

Even him hair self bend 😂😂

This one is really going to vacation in heaven like is ikorodu

Abeg Make e blow am....😭😭😂😂

Wettin make una think say na lie ?

Angels don vex 😂

@EmperorOlatunde We suppose get right dey check all these pastors o

Exclusive meeting 😂😂😂

He don take over already fab lol ,

“I believe this guy day trip to heaven tru tru.” You must have seen the unseeable to look like him.

Maybe he Dey speak in the faith sha cos at this point the videos I’m seeing I don’t understand anymore

Master abeg never blew

See mouth

No be human dey go the church

Walai all of us go make am for this Internet.... Internet is opportunities 🙌 VDM don open my brain

@25thStrategist Why this man always talking about him going to heaven and coming back Abeg ? Everything “ when we went to heaven” Na him you go get permanent visa for USA ?

lol 😂 😂😂

😂😂

Even the Barber do face Shape 😂😂😂
