正在加载视频...

视频加载失败

Why are guys always so protective about their sisters 😭

75,572 次观看 • 21 天前 •via X (Twitter)

31 条评论

TWAE 🦇 的头像
TWAE 🦇21 天前

We like other people sisters but we no like make dem like our own lol

TWAE 🦇 的头像
TWAE 🦇21 天前

If na my friend carry my sis like that i go first deck am for mouth 😂

Samsonet100 的头像
Samsonet10021 天前

I swear me sef no sabi but mk I dey on ebele first, she dey enter my eye.

TWAE 🦇 的头像
TWAE 🦇21 天前

As we no like them reach , na so we no like make guys dey follow dem lol 😂

Dmuch🪽 的头像
Dmuch🪽21 天前

There's always something he was gon do 😂😂

Abdulrazak 的头像
Abdulrazak21 天前

@clubboi01 Is about to go down 😂😂

1405 👑 的头像
1405 👑21 天前

Nice to meet you bro keh 🤣🤣🤣🤣🤣 weyrey ti shele

O.R.G.U.Y. 的头像
O.R.G.U.Y.21 天前

‘Nice to meet you bro’😅

King Muller 👑 的头像
King Muller 👑21 天前

Yakub no be better person 😭😂😂.

Don Junior 的头像
Don Junior21 天前

Why you go carry my sister like that😂😂😂🫴🏻

U 的头像
U21 天前

@Dahbest__toba Lock the estate gate. It's about to go down😂😂

Abdulraheem Abeeb Abiodun 的头像
Abdulraheem Abeeb Abiodun21 天前

Me I go beat you oo

APC Must Go 的头像
APC Must Go20 天前

“Bro why you Dey claim me na Bro?”…Jesus I never die😭😭😭😂😂😂

whizz 的头像
whizz21 天前

Something he was go’n do 😂😭

AFRICA FACT FILES 的头像
AFRICA FACT FILES21 天前

If to say i get baby sister ehn, they are all boys😂😭😭

Flyboi viral 👿 的头像
Flyboi viral 👿21 天前

😂😂 Una d mad

BIGGEST BRIGHT 的头像
BIGGEST BRIGHT21 天前

🤣🤣🤣🤣

Sultan 的头像
Sultan21 天前

This guy work rate is out of this world- posts at least 2 -3 skits each day

Bulu Eilish 的头像
Bulu Eilish21 天前

omo na me be this o i love my sisters dieee, i no wan make any guy dey dey with am😭😂

BIG OSHEY 的头像
BIG OSHEY21 天前

No me i go leave my sister do what they want

ÐAMŽẼË 的头像
ÐAMŽẼË21 天前

‘I about to go down’ burst my head😂😂💔

DAIZEN🤡 的头像
DAIZEN🤡21 天前

No be Maggi shirt be that? 😂

KADEX 的头像
KADEX21 天前

🤣🤣is about to go down

Blac😎 的头像
Blac😎21 天前

Look so big 😂 punchline make no de miss

R€M£DY 的头像
R€M£DY21 天前

U go explain tire no witness 😂

Afolabi 的头像
Afolabi21 天前

"Something you was gonna do"😂 Yakub na one better werey

Linda’sson 的头像
Linda’sson21 天前

Person wey I clean her yansh 🤣

Club Boy🥤 的头像
Club Boy🥤21 天前

lol 😂

Eemanuel 的头像
Eemanuel21 天前

They don't want their sister to end up like their babe

Isaac 的头像
Isaac21 天前

Yakubu go deny you. You fall him hand

민아러ㅑ 的头像
민아러ㅑ21 天前

Yakubu day find you 😂😭

相关视频