Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why are some girls like dis 😭😭
986,371 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Girls are criminals 😭 She wants to correct the money the guy has

Woman don show that guy shege before my guy dey thread with caution now

This is so fun to watch. They know each other, you can feel the chemistry between them already.

Shameless girl see her strong nyash

She wants him to spray the money in his hands

Brother came there for business not pleasure... Brotherhood is proud of him.

She go de gba

It’s actually because of the money 😂😂

person wey he suppose

No be by force na, some just believe no one can resist their body?

Money changer no wan lose guard 😂😂😂

She don see bumdle naw😂🫱🏽🫲🏾

If the case was reversed You would hear is the audacity for me

you fit spray make she no you kiss you for truth or dare

You should know ladies will do anything for money .

If to say the guy nor hold money now she for nor dance meet am o ,Na mouth all of Dem dey make online Dem nor get spec just guide as a guy you go understand Wetin I dey talk ,I mean guide well o nor be just guild ,better Paper o 😂😂

Context @grok

Who invite olosho come bridal shower 🤦🤦🤦

Bro no want make e happen for his head. Guys eeh

Just get money women no get spec

Ei no hard to identify gold digger

Because he be aza man 🤣

She’s definitely interested in the money

I trust myself 😭😭

Stay focused guys

The money rn 😂😂

She needs this

Lol 😂 @joelacpl ❤️🩹

Na to

What happened 😭😭

You no see wetin dey him hand? 🙄🤣

she don c money na 😂😂

If no be because of the bundle wey him hold, she for no near am 😂

Nah because of the money 🤧
