Loading video...
Video Failed to Load
Why are you scamming people @mikeeebb
14,551 views • 6 months ago •via X (Twitter)
31 Comments

Tried scamming me too but I show am say em no wise 😂😂

How people Dey fall for scam this big 2026???

Na the mumu ppl wey dey fall for d sc@m naim dey vex me pass sef,,dem nor get sense ajeh, for this 2026

The were don block u join, the tag no dey show, nah for all of us to gather go report him account @mikeeebb

Don scam my two friends too

Kai! Kai! Kai!!! Those who were scammed were caught up in tight settings.

Make we chop him account??

@fred is also scammer

@MBbycm

E be like say he don change his name and username

This guy too scam me 22k

Many people mumu , nobody should give you game before always should be after Because if in go play the person suppose share give him family all

@Big_Smile_yo come ooooo

@MBBycm

He did same thing to me

Gbam

Me too he chop me 50k boss

Gbam

They are falling for cheap scam... Tell me how else a real punters who claim to posting winning almost every day and still tell you to fund him he out of limit that pure lie and cheap scam.... I'm too old for that sh.....it

The guy really chop money for una hand oo later una go dey insult Facebook ppl so ppl mumu for X too like this

The guy dey create different accounts everyday to use dey scam people I just tire for the nigha

This guy na scam also

This guy na big scam

When I de post am that day Dem de bash me say how scammer de win That guy bastard

I desperately need help, this kind thing come my mind but I no just fit. My conscience alone fit pkai me

Na scammer he don scam my guy tooo

Omo mugun plenty sha 😂

Na d new scam for here b that not only him others dey run am well well

He don deactivate him account 😂😂

Na mumu dey fall for this me I don know say na scam he dey try do Na everyday him account dey reach limit

Make una sha no tell me say na game una dey buy ooo. If na game, then, you all that fell for it are fools. Nothing else!
Related Videos
Sensitive content
Why escorts want deposits via gift cards. Are they scamming you?
JadeBlairxox
22,200 views • 1 year ago
Sensitive content
Come explain what your wife is doing here @passionjava🤣🤣🤣 Why are you scamming people in the name of God?
Hopewell Chin’ono
264,099 views • 3 years ago
