Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why Asake no drop this jam ¿¿
15,144 görüntüleme • 9 gün önce •via X (Twitter)
44 Yorum

Bro is gatekeeping a masterpiece 😭🔥

Fr

I talk am make he no drop am

Abeg o

E fit still drop am

E go hard

He needs to before Xmas

Right

I dey chop am like that... search "Military" on Spotify

na diss naw

still fit drop

Make e better drop am

i’ll talk to him bout it

Man no dey spent en last card

I wonder o

Make we wait shaa

Check YouTube the numbers there are crazy 😉

Na future jam

I bet

Maybe he is just keeping it for the later

Perhaps

He go drop am next year me and am just talk

You wish 😅

🤣

No wave

He needs to drop it

Military I think say na only me Dey complain

This is beautiful but why him no drop am

It’s on his next album

lameda giran he too good

Check YouTube or audiomack

Go audiomack e dey there but e no dey Spotify

I think na just freestyle cause e sample the beat for Oba

Wetin Una dey talk?😂 E dropped the song on YouTube music. Na Una dey use Spotify

I don't listen to his music

Na mercy chinwo you de hear I know

E dey YouTube music

Removed

he only uploaded it on youtube when it dropped.

Una no deh online?

e dey audiomack

He go drop am soon

Na hin hin reward to OBA naw

E don drop am since , e Dey YouTube
