Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
why dangote dey do like this ? 😭😭
31,723 görüntüleme • 9 gün önce •via X (Twitter)
39 Yorum

He use style get aura 😂

style keh🤣😂 he get

Where she see experience 🤣

she self over step you get same experience with Dangote as how 🤣😂

e say which experience fgs😭💀

Guy😭😭he no rate poor people at all

he savage gan seh

how do you even come back against him 💀

you go just smile like fool naani 😂

If e no guide e for be banger boy 😂

God😭

how much dem pay you for this lojay gig?

He dey blood seh. Cooking 😂😂😂

aura god

money lingo only

real

Person get company wey dey produce the most important ingredient in cooking food, and you say make he no sabi cook💀

How many billionaires you don meet 😂😂💀 that kind thing

Dangote hate poor people pass mavo 😂

😭😭😭😭

Nah cheeky boy 😭

@yxyiagain 😭🤣

@General_D__ this man mouth no good,fuckk😭😭

Uncle Dan chop her eyes asap

😹😹 very savage nigga

And he’s not being rude

omoo na because he rich e no sound rude

@Faka_ofwest1 Savage word full that man mouth 😭

Dangote sabi bash poor people enh 😂😂

he dey aurafarm😭😭

Omo 😭

brutal 😭💀

which experience????😭😭😭😭😭

😂😂😂

violation💀😭

He sabi

How much @Lojaymusic give you?

Say na speaking from experience 😭😭😭, so this man Def get fra 😹

U nor see that one way he tell one man say the man poor.. categorized the guy join him househelp and drivers 😂😭
