Loading video...
Video Failed to Load
why dangote dey do like this ? ๐ญ๐ญ
31,723 views โข 9 days ago โขvia X (Twitter)
39 Comments

He use style get aura ๐

style keh๐คฃ๐ he get

Where she see experience ๐คฃ

she self over step you get same experience with Dangote as how ๐คฃ๐

e say which experience fgs๐ญ๐

Guy๐ญ๐ญhe no rate poor people at all

he savage gan seh

how do you even come back against him ๐

you go just smile like fool naani ๐

If e no guide e for be banger boy ๐

God๐ญ

how much dem pay you for this lojay gig?

He dey blood seh. Cooking ๐๐๐

aura god

money lingo only

real

Person get company wey dey produce the most important ingredient in cooking food, and you say make he no sabi cook๐

How many billionaires you don meet ๐๐๐ that kind thing

Dangote hate poor people pass mavo ๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Nah cheeky boy ๐ญ

@yxyiagain ๐ญ๐คฃ

@General_D__ this man mouth no good,fuckk๐ญ๐ญ

Uncle Dan chop her eyes asap

๐น๐น very savage nigga

And heโs not being rude

omoo na because he rich e no sound rude

@Faka_ofwest1 Savage word full that man mouth ๐ญ

Dangote sabi bash poor people enh ๐๐

he dey aurafarm๐ญ๐ญ

Omo ๐ญ

brutal ๐ญ๐

which experience????๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐๐

violation๐๐ญ

He sabi

How much @Lojaymusic give you?

Say na speaking from experience ๐ญ๐ญ๐ญ, so this man Def get fra ๐น

U nor see that one way he tell one man say the man poor.. categorized the guy join him househelp and drivers ๐๐ญ
Related Videos
VeryDarkMan don dey throw shades at Dangote shares. ๐ญ
RUTH ๎จ๐จ๐ฆ
41,760 views โข 25 days ago
