Loading video...
Video Failed to Load
Why DAVIDO never drop this song?
34,283 views • 1 year ago •via X (Twitter)
29 Comments

This one na Gen z davido fan.. song wey we don chop since back in the days 😂

Who tell you say I be gen z fan of Davido?

Na ur post na because why u nor know about that song when e drop

Song wey Davido don drop since 😂 Song wey I add to my playlist

Lmaoo ahhh even my grandma Sabi this gbedu with rexie na probably 2021 or 2022

See how he's so intentional with how the arrangement of the song should be even inside rehearsal oo🤧🤧🥹

U sure say u be 30BG ? 😂😂😂 Song wey dy Rexxie album

I didn't know na 😭 Make I go find am

Here you go

Davido too get one kind energy that year 😅😅

He did oo… na Rexxie even get song The title is “ALL”

E don drop since “All” by Rexxie ft Davido.Released 2021

E don drop am since oo, but na rexxie song sha

Song wey dey rexxie albunm

Since when “For you”

na 2023 this one turn 30BG😭

Soon

Rexxie ft obo-all of you abi for you

This one just join us

Baba nah cruise ajeh all see here is just man enjoying his life to the fullest🥹❤️❤️❤️

ALL FTed by Rexxie

Song wey we don digest kpa Right now sef I dae digest am 🤣🤣 my idolo no be for play oo, e too like music

Rexxie owns the song All ft Davido

you just join 30bg yesterday?

Since how many years

for you ft Davido by Rexxie

Are you serious

E don drop am naa

you never heard this song before
