Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
😌 Why dem dey confuse us?
31,783 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Na Nigerians go scatter this world

How Oshiomole enter this matter

The beer parlour guys dey talk sense pass the Pastor. This kind of preaching is what makes the world look at the church like a joke.

If this three people Open church I will attend 😂

He say e fit be Adams Oshomole 😂💔

This beer parlour discussion na another happy channel we are going to have in Nigeria because men dey come the beer parlour i swear 🤣🤣. But they will politicise it because they will be hiding frm discussing political matters 🤣🤣

This one muzz me oo e say na if you nor fit spell apple how you wan take spell Tithe 😄 🤣 😂

Comedians don sabi Bible pass Pastor 😂

Na Adams Oshomole 😅

Beer parlor talk 🤣

lmaoo

😂😂😂

Gbam

😭😭😅

😂😂😂

🤣🤣🤣

😭😭😂😂

Him say "abeg just leave am”😭 I love this show ehn

😅😅😅😅

Wahala 🥱

How Oshiomhole take enter this matter naw? 🤣😭😭

"Abeg just leave am" 😂😂😂

🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣 Na Adam Oshomole

abeg which pastor be that?

@proud9gerian Exactly!!! What was Adam’s work and income!!! So where he wan see money pay 1/10th and what exactly is wrong with all these fake pastors?

"E fit be Adams Oshiomole" tool me out 🤣🤣

😂😂🤣🤣🤣🤣

😂😂

😭😭😭😭
Benzer Videolar
Sensitive content
Dr We Dey Do Yansh Abi We Nor Dey Do? Why You Dey Confuse Me?
Izzy Ogbeide
17,204 görüntüleme • 6 ay önce
Sensitive content
Why dem dey cry?
MiCHAEL
315,563 görüntüleme • 1 yıl önce
