Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why dem push her like that na ?😩
309,402 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

I trust my self, na that rubbish wey she put for hand I go first fall. Make no body try me oh

If na Army stand there, she go push am?

All these archaic practices we still uphold in Yorubaland in this modern world—rituals being performed in broad daylight in a metropolitan city like Lagos. Hmm.

Lagos Island I think. Dem dey wipe person sef

Isese reject 🤣

Them dy crase because no way I won’t push back.

Why she dey block road

I think we forget this things r there b4 our new ways of life, we tend to 4get so many things bcos of this religious way of life. Even God said live n let live u can't deny dem so give way.

All of una wey dey comment “she go collect if to say na me “. Na small pikin dey worry you. Even your papa and mama 4 house go daze you slap if you try am. There are powers and principalities in this world! No go wait till 40 before realizing it oo. Spiritual awakening is 🔑!

The girl is a very very stupid girl. Seeing the procession why not give them their space and wait for them to pass. Such daft , unassuming and highly unintelligent people we see every time.
