Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Why did you lie?? Mr Psquare

39,772 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 58

Фото профиля Heat🔥air💨global🌐
Heat🔥air💨global🌐2 месяцев назад

@PeterPsquare Hope you get better lawyer nobi to go pay for service apartment Dey talk….

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!2 месяцев назад

@PeterPsquare Na why many of una foolish. Because na secret news I Dey read from Abi? Illiterates when sabi write English.

Фото профиля Hot Head Amira 🎥
Hot Head Amira 🎥2 месяцев назад

@Heatairglobal @PeterPsquare You are playing with fire because you think it’s cruise. You will soon learn

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!2 месяцев назад

@Heatairglobal @PeterPsquare Should I drop my location for you ? You’re a senseless fool! A commentary on a public topic is what you’re coming to say bullshit here? Or be like na you wan learn!!

Фото профиля Heat🔥air💨global🌐
Heat🔥air💨global🌐2 месяцев назад

@Temi_loluwah @PeterPsquare So you want go beat am Una funny Oya drop your location for am….

Фото профиля ReGulAr FrIeNdZ
ReGulAr FrIeNdZ2 месяцев назад

@PeterPsquare For your mind now you made sense in this video? You just mumu, VDM recruits

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!2 месяцев назад

@PeterPsquare If at the ending na VDM recruits you see talk mean say you really no wise.

Фото профиля ReGulAr FrIeNdZ
ReGulAr FrIeNdZ2 месяцев назад

@PeterPsquare Ozour

Фото профиля iyke-Dave
iyke-Dave2 месяцев назад

@PeterPsquare God will bless you that has been my point daily since the videos came out he is a LIAR

Фото профиля Raymond Essien
Raymond Essien2 месяцев назад

@PeterPsquare When you finish, you go go warm Eba chop. So managers dey collect 25%? If you want to throw in ‘he directed their videos’. Video directors get a one off payment. If you didn’t see the generosity in their 25% then something is wrong with you.

Фото профиля UNCLE DAVID
UNCLE DAVID2 месяцев назад

@PeterPsquare He agreed but when bigger deals come him greed set in. Very wicked brother that Peter.

Фото профиля Akprusper
Akprusper2 месяцев назад

@PeterPsquare When e no want am again , why e no leave the work ?

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!2 месяцев назад

@PeterPsquare He leave the work He wasn’t part of their 2021 reunion The twins agreed and kicked him out

Фото профиля Akprusper
Akprusper2 месяцев назад

@PeterPsquare He never handover all documents so the new management can audit for Peter , this is the main problem you guys act like you don’t watch, no transparency, when they want to sell out the catalogue, judge don’t handover the correct information to Peter management for 3 months

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!2 месяцев назад

@PeterPsquare My bro just calm down as a man Please watch this video and reconfirm every of your statements.

Фото профиля Akprusper
Akprusper2 месяцев назад

@PeterPsquare Jude needs to be transparent that all

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!2 месяцев назад

@PeterPsquare From this video and your first statement Who seems to be lying ?

Фото профиля DETTAWAVY !!! fcb
DETTAWAVY !!! fcb2 месяцев назад

@PeterPsquare This one just need some food

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!2 месяцев назад

@PeterPsquare See as you Dey project your hungry self. Mumu animal

Фото профиля CSP COSMOS
CSP COSMOS2 месяцев назад

@PeterPsquare Una don the see the jonzing man true colour ..... You guys weren't being logical before

Фото профиля Avi Smith
Avi Smith2 месяцев назад

@PeterPsquare Peter na lier

Фото профиля Fally_hah
Fally_hah2 месяцев назад

@PeterPsquare You just fine you nor get sense ekpaaaa

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!2 месяцев назад

@PeterPsquare I always Dey pity people like una when no Dey fit for themselves. Upon say evidence Dey show for the lies. Fools like you still no Dey grab. It’s a pity

Фото профиля Pedro
Pedro2 месяцев назад

@FxBoogeyman1 @PeterPsquare Why are you supporting evil?

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!2 месяцев назад

@FxBoogeyman1 @PeterPsquare So after this explanations you call this supporting evil ? Really? Why did he lie?

Фото профиля Pedro
Pedro2 месяцев назад

@FxBoogeyman1 @PeterPsquare Lie about what?

Фото профиля Amy Manchester United and Messi’s baby ❤️
Amy Manchester United and Messi’s baby ❤️2 месяцев назад

@OriginalWey @FxBoogeyman1 @PeterPsquare Lie about all this.

Фото профиля Pedro
Pedro2 месяцев назад

@OriginalWey @FxBoogeyman1 @PeterPsquare What actually is his lie?

Фото профиля Mercy🤍🤍💙💙
Mercy🤍🤍💙💙2 месяцев назад

@PeterPsquare If I was the one loosing my court case, I’d also come online to seek public sympathy. That guy di very manipulative.

Фото профиля City Lord
City Lord2 месяцев назад

@PeterPsquare Peter is a manipulator.

Фото профиля Lucky young
Lucky young2 месяцев назад

@PeterPsquare God bless you bro! Nigerians don’t read to know Things!

Фото профиля Sergentnice
Sergentnice2 месяцев назад

@PeterPsquare Saint Peter di aso na criminal 😁

Фото профиля baller gee
baller gee2 месяцев назад

@PeterPsquare Anyone that is ready to bring his own brother down for him to shine can never be trusted. Make he enjoy the small publicity he dey get now cus soon ppl eye go clear

Фото профиля iyke-Dave
iyke-Dave2 месяцев назад

@PeterPsquare @Austeiin this has been my point daily. Why didn’t he explain this part of the agreement. How come he came out to mislead the public that Jude takes 40% without explanation the whole story! Thats why I call PETER A LIAR

Фото профиля JahBlessSon🔋⚡️👌
JahBlessSon🔋⚡️👌2 месяцев назад

@PeterPsquare Nigerians & pity 5/6… We never ready for reality…

Фото профиля MAZI KANAYOCHUKWU
MAZI KANAYOCHUKWU2 месяцев назад

@PeterPsquare Thank God people are now seeing who the Peter is, he is a chronic lair

Фото профиля __missobssession|cake plug in lagos
__missobssession|cake plug in lagos2 месяцев назад

@PeterPsquare Tani werey eleyi? Can’t jude and Paul speak for themselves?

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!2 месяцев назад

@PeterPsquare They should come speak for themselves to you or who ? Omo aleee

Фото профиля __missobssession|cake plug in lagos
__missobssession|cake plug in lagos2 месяцев назад

@PeterPsquare Omo abinpabe who has Peter been talking to all this while Onise ibi ni iwana that’s why you see nothing bad in all that’s going on

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!2 месяцев назад

@PeterPsquare Omo zuor. See your shallow mentality. So people in court should come set camera for you people to be judging? Tueh on your foolish mentality!

Фото профиля __missobssession|cake plug in lagos
__missobssession|cake plug in lagos2 месяцев назад

@PeterPsquare You see your level of stupidity can’t be compared. Jude didn’t set camera??? Paul didn’t post?? Tueh on your Stupid Mentality!

Фото профиля My Eyes Onlyy
My Eyes Onlyy2 месяцев назад

@PeterPsquare Who be this one

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!2 месяцев назад

@PeterPsquare Your daddy

Фото профиля ♧King Drey♤ 👑
♧King Drey♤ 👑2 месяцев назад

@PeterPsquare Who be kwansogbu?

Фото профиля Ndidi✊🏽
Ndidi✊🏽2 месяцев назад

@PeterPsquare Bro leave this people simps dey follow simps (peter na biggest simp I've ever seen) na simps are dangerous to community

Фото профиля Ojo Samson
Ojo Samson2 месяцев назад

@PeterPsquare Alaba Okoye, we don hear , go family house go report yourself

Фото профиля BIG WILLY
BIG WILLY2 месяцев назад

@PeterPsquare I keep saying this ngl a lot of Nigerians are gullible

Фото профиля Chinecherefi n'ewerodu
Chinecherefi n'ewerodu2 месяцев назад

@PeterPsquare He didn't lie sadly He just manipulated a lot of people Which I don't 💯 fault him for He posted have truths and callous Nigerians started riding on it to fight a cause they know nothing about

Фото профиля Moses Onengiyeofori
Moses Onengiyeofori2 месяцев назад

@PeterPsquare Finally someone that is thinking... Keep it up

Фото профиля 𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘
𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘2 месяцев назад

@PeterPsquare If them carry this fool now them Go say nah rich man oppress poor man , why can’t you just mind your business

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!1 месяц назад

@PeterPsquare I like as una Dey always rate people with una type of low life!! You and the fool no go fit touch anywhere !

Фото профиля 𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘
𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘1 месяц назад

@PeterPsquare Your father , Ogun kill u there

Фото профиля banga soup wey no dey sour!
banga soup wey no dey sour!1 месяц назад

@PeterPsquare Na you get your phone. Type as you like Na Smallie you be You be less

Фото профиля 𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘
𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘1 месяц назад

@PeterPsquare Nah your blood line be less , no go find work animal

Фото профиля NjokuOTR🇦🇺
NjokuOTR🇦🇺2 месяцев назад

@PeterPsquare But Nigerians fell for him

Фото профиля demilade_luciana
demilade_luciana2 месяцев назад

@PeterPsquare Did u read the part where it says the mou is for 2yrs and after which it should be reviewed,why is it that Jude is pulling and allocating money when they wasn't an updated Mou ? Also Peter said this Mou was to be reviewed yearly, so pls where on earth is the lie???

Фото профиля wonder_hands1260
wonder_hands12602 месяцев назад

@PeterPsquare Watin concern you Nigerians on this matters? Don’t go and face your life

Фото профиля dj hytek
dj hytek2 месяцев назад

@PeterPsquare All of you that are saying VDM Should shut up come closer and learn new things gullible people

Похожие видео