Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Why did you lie?? Mr Psquare

39,772 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

58 Yorum

Heat🔥air💨global🌐 profil fotoğrafı
Heat🔥air💨global🌐2 ay önce

@PeterPsquare Hope you get better lawyer nobi to go pay for service apartment Dey talk….

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!2 ay önce

@PeterPsquare Na why many of una foolish. Because na secret news I Dey read from Abi? Illiterates when sabi write English.

Hot Head Amira 🎥 profil fotoğrafı
Hot Head Amira 🎥2 ay önce

@Heatairglobal @PeterPsquare You are playing with fire because you think it’s cruise. You will soon learn

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!2 ay önce

@Heatairglobal @PeterPsquare Should I drop my location for you ? You’re a senseless fool! A commentary on a public topic is what you’re coming to say bullshit here? Or be like na you wan learn!!

Heat🔥air💨global🌐 profil fotoğrafı
Heat🔥air💨global🌐2 ay önce

@Temi_loluwah @PeterPsquare So you want go beat am Una funny Oya drop your location for am….

ReGulAr FrIeNdZ profil fotoğrafı
ReGulAr FrIeNdZ2 ay önce

@PeterPsquare For your mind now you made sense in this video? You just mumu, VDM recruits

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!2 ay önce

@PeterPsquare If at the ending na VDM recruits you see talk mean say you really no wise.

ReGulAr FrIeNdZ profil fotoğrafı
ReGulAr FrIeNdZ2 ay önce

@PeterPsquare Ozour

iyke-Dave profil fotoğrafı
iyke-Dave2 ay önce

@PeterPsquare God will bless you that has been my point daily since the videos came out he is a LIAR

Raymond Essien profil fotoğrafı
Raymond Essien2 ay önce

@PeterPsquare When you finish, you go go warm Eba chop. So managers dey collect 25%? If you want to throw in ‘he directed their videos’. Video directors get a one off payment. If you didn’t see the generosity in their 25% then something is wrong with you.

UNCLE DAVID profil fotoğrafı
UNCLE DAVID2 ay önce

@PeterPsquare He agreed but when bigger deals come him greed set in. Very wicked brother that Peter.

Akprusper profil fotoğrafı
Akprusper2 ay önce

@PeterPsquare When e no want am again , why e no leave the work ?

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!2 ay önce

@PeterPsquare He leave the work He wasn’t part of their 2021 reunion The twins agreed and kicked him out

Akprusper profil fotoğrafı
Akprusper2 ay önce

@PeterPsquare He never handover all documents so the new management can audit for Peter , this is the main problem you guys act like you don’t watch, no transparency, when they want to sell out the catalogue, judge don’t handover the correct information to Peter management for 3 months

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!2 ay önce

@PeterPsquare My bro just calm down as a man Please watch this video and reconfirm every of your statements.

Akprusper profil fotoğrafı
Akprusper2 ay önce

@PeterPsquare Jude needs to be transparent that all

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!2 ay önce

@PeterPsquare From this video and your first statement Who seems to be lying ?

DETTAWAVY !!! fcb profil fotoğrafı
DETTAWAVY !!! fcb2 ay önce

@PeterPsquare This one just need some food

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!2 ay önce

@PeterPsquare See as you Dey project your hungry self. Mumu animal

CSP COSMOS profil fotoğrafı
CSP COSMOS2 ay önce

@PeterPsquare Una don the see the jonzing man true colour ..... You guys weren't being logical before

Avi Smith profil fotoğrafı
Avi Smith2 ay önce

@PeterPsquare Peter na lier

Fally_hah profil fotoğrafı
Fally_hah2 ay önce

@PeterPsquare You just fine you nor get sense ekpaaaa

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!2 ay önce

@PeterPsquare I always Dey pity people like una when no Dey fit for themselves. Upon say evidence Dey show for the lies. Fools like you still no Dey grab. It’s a pity

Pedro profil fotoğrafı
Pedro2 ay önce

@FxBoogeyman1 @PeterPsquare Why are you supporting evil?

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!2 ay önce

@FxBoogeyman1 @PeterPsquare So after this explanations you call this supporting evil ? Really? Why did he lie?

Pedro profil fotoğrafı
Pedro2 ay önce

@FxBoogeyman1 @PeterPsquare Lie about what?

Amy Manchester United and Messi’s baby ❤️ profil fotoğrafı
Amy Manchester United and Messi’s baby ❤️2 ay önce

@OriginalWey @FxBoogeyman1 @PeterPsquare Lie about all this.

Pedro profil fotoğrafı
Pedro2 ay önce

@OriginalWey @FxBoogeyman1 @PeterPsquare What actually is his lie?

Mercy🤍🤍💙💙 profil fotoğrafı
Mercy🤍🤍💙💙2 ay önce

@PeterPsquare If I was the one loosing my court case, I’d also come online to seek public sympathy. That guy di very manipulative.

City Lord profil fotoğrafı
City Lord2 ay önce

@PeterPsquare Peter is a manipulator.

Lucky young profil fotoğrafı
Lucky young2 ay önce

@PeterPsquare God bless you bro! Nigerians don’t read to know Things!

Sergentnice profil fotoğrafı
Sergentnice2 ay önce

@PeterPsquare Saint Peter di aso na criminal 😁

baller gee profil fotoğrafı
baller gee2 ay önce

@PeterPsquare Anyone that is ready to bring his own brother down for him to shine can never be trusted. Make he enjoy the small publicity he dey get now cus soon ppl eye go clear

iyke-Dave profil fotoğrafı
iyke-Dave2 ay önce

@PeterPsquare @Austeiin this has been my point daily. Why didn’t he explain this part of the agreement. How come he came out to mislead the public that Jude takes 40% without explanation the whole story! Thats why I call PETER A LIAR

JahBlessSon🔋⚡️👌 profil fotoğrafı
JahBlessSon🔋⚡️👌2 ay önce

@PeterPsquare Nigerians & pity 5/6… We never ready for reality…

MAZI KANAYOCHUKWU profil fotoğrafı
MAZI KANAYOCHUKWU2 ay önce

@PeterPsquare Thank God people are now seeing who the Peter is, he is a chronic lair

__missobssession|cake plug in lagos profil fotoğrafı
__missobssession|cake plug in lagos2 ay önce

@PeterPsquare Tani werey eleyi? Can’t jude and Paul speak for themselves?

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!2 ay önce

@PeterPsquare They should come speak for themselves to you or who ? Omo aleee

__missobssession|cake plug in lagos profil fotoğrafı
__missobssession|cake plug in lagos2 ay önce

@PeterPsquare Omo abinpabe who has Peter been talking to all this while Onise ibi ni iwana that’s why you see nothing bad in all that’s going on

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!2 ay önce

@PeterPsquare Omo zuor. See your shallow mentality. So people in court should come set camera for you people to be judging? Tueh on your foolish mentality!

__missobssession|cake plug in lagos profil fotoğrafı
__missobssession|cake plug in lagos2 ay önce

@PeterPsquare You see your level of stupidity can’t be compared. Jude didn’t set camera??? Paul didn’t post?? Tueh on your Stupid Mentality!

My Eyes Onlyy profil fotoğrafı
My Eyes Onlyy2 ay önce

@PeterPsquare Who be this one

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!2 ay önce

@PeterPsquare Your daddy

♧King Drey♤ 👑 profil fotoğrafı
♧King Drey♤ 👑2 ay önce

@PeterPsquare Who be kwansogbu?

Ndidi✊🏽 profil fotoğrafı
Ndidi✊🏽2 ay önce

@PeterPsquare Bro leave this people simps dey follow simps (peter na biggest simp I've ever seen) na simps are dangerous to community

Ojo Samson profil fotoğrafı
Ojo Samson2 ay önce

@PeterPsquare Alaba Okoye, we don hear , go family house go report yourself

BIG WILLY profil fotoğrafı
BIG WILLY2 ay önce

@PeterPsquare I keep saying this ngl a lot of Nigerians are gullible

Chinecherefi n'ewerodu profil fotoğrafı
Chinecherefi n'ewerodu2 ay önce

@PeterPsquare He didn't lie sadly He just manipulated a lot of people Which I don't 💯 fault him for He posted have truths and callous Nigerians started riding on it to fight a cause they know nothing about

Moses Onengiyeofori profil fotoğrafı
Moses Onengiyeofori2 ay önce

@PeterPsquare Finally someone that is thinking... Keep it up

𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘 profil fotoğrafı
𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘2 ay önce

@PeterPsquare If them carry this fool now them Go say nah rich man oppress poor man , why can’t you just mind your business

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!1 ay önce

@PeterPsquare I like as una Dey always rate people with una type of low life!! You and the fool no go fit touch anywhere !

𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘 profil fotoğrafı
𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘1 ay önce

@PeterPsquare Your father , Ogun kill u there

banga soup wey no dey sour! profil fotoğrafı
banga soup wey no dey sour!1 ay önce

@PeterPsquare Na you get your phone. Type as you like Na Smallie you be You be less

𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘 profil fotoğrafı
𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘1 ay önce

@PeterPsquare Nah your blood line be less , no go find work animal

NjokuOTR🇦🇺 profil fotoğrafı
NjokuOTR🇦🇺2 ay önce

@PeterPsquare But Nigerians fell for him

demilade_luciana profil fotoğrafı
demilade_luciana2 ay önce

@PeterPsquare Did u read the part where it says the mou is for 2yrs and after which it should be reviewed,why is it that Jude is pulling and allocating money when they wasn't an updated Mou ? Also Peter said this Mou was to be reviewed yearly, so pls where on earth is the lie???

wonder_hands1260 profil fotoğrafı
wonder_hands12602 ay önce

@PeterPsquare Watin concern you Nigerians on this matters? Don’t go and face your life

dj hytek profil fotoğrafı
dj hytek2 ay önce

@PeterPsquare All of you that are saying VDM Should shut up come closer and learn new things gullible people

Benzer Videolar