Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why do most people do this? 🤷🏽♂️
27 Yorum

That's the same way you bike people dey stay mute when obviously you can hear me calling you for a ride but some of you chose to pass us by without any refusal gesture. so e dey pain you people too?? Don't let it pain you President awon olokoda 😄

You turn back, meaning? Did I asked you to to turn? I don't get it... Someone check if this guy is OK please...

Ehn ehn you mean this thing wey you talk ??

The reason why some people do it is that there are some time you need them but they will not answer

I do that because bike man do it most expecially in the evening, may be it's because they've made enough money ni, I don't know

Same things goes to those bike man too. You go call they no go answer and dem no go say them no go

What of dem wey no dey answer passenger nko🙄😅

Why is this funny??? But if dem need you, dem go wave or call you nah Press your horn and if dem no call you, face front

na me tell you to turn back ni? I no go answer you, go die

Everybody with their own agbada of pride, na do me I do you … una Dey select passengers too with una sense of entitlement ~ every okada man wants a yahoo passenger. Una wan reap everybody | u guys are literally patriotic when there’s no choice. Tbh we’re pitiful towards u guys!

you go tell me maybe na by force to answer you....i swear i go too beat you😏😏😏

🤣🤣🤣🤣

I support you bro,beat ‘em very well.

Because ano carry bike 🤣

Like why

This one dey made…

Them call u b4?

U no fit do am 😂😂

🤣🤣🤣🤣 who ask you to come back

“ Especially those Android users “ 😂😂😂

Shoooo gbadun shaaa

Dem force u turn back?

did i call you?

Na so bike men seff dey do people too na.

I swear to God I just wan record this video ajeh

How you wan make we take judge this case now? You dey speak English come end am with another language, how i wan take know wetin happen at the end 😂

Dem call you?... 😂
Benzer Videolar
This is so true, why do most Yoruba people do this??😂😂😂
Amaratomi❤️🔥👸🏾
14,269 görüntüleme • 7 ay önce
Sensitive content
Why do girls always do this? Are they ashamed of their beauty or what? 🤷🏽♂️
Dami’ Adenuga
16,600 görüntüleme • 1 ay önce
