Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Why does he sound exactly like Omah Lay ?
13,976 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
40 Yorum

Ikorodu Omah lay. 😂

Your mouth no good 😂🤦🏾

This one na Omo ale

😂😂.. Ydc ??

Temu Omah lay 😂

this one na AI Omah Lay

Make girl break this guy heart first e get wetin I wan check

Where this one from

The boy sabi

@mayanaforeverr Too good mehn.. I no fit ignore

Omah lay show yourself.

😂😂😂

🤭🫣

This one na Aba omah lay

na omah lay brother

Make Omah Lay come address the public 😂

This one na Omah Lay with extra seasoning. 😂🔥

Wow 🤯

Go learn welder

Na wetin me sef Dey think as I Dey watch the video

The boy’s too good

Oma ale gidi 😂

What’s his name??

Till omah lay go arrest u

Wallahi na omah lay

Omo how come

Maybe na new taker

Omah lay reveal yourself😭

He's better than omahlay

The Guy too Sabi... I Dey jam he's music steady most especially "Water"

All this new cat, na copy copy them sabi walahi 😂😂

person say omo ale 😭

Why is he trying to be someone else and not build his own brand

U go first think say na NM sef dey sing but nah @dededeoflagos 🔊🔥😈

Love you bro always support the upcoming ❤️

Every talented person out there need a platform ❤️

Talent wise I'd even rate him more than Omah lay

Wow, he sounds really good but na auto tune work sha

This one nah Omo Ale ooo

I confuse too
