Loading video...
Video Failed to Load
Why e dey beat am like that na ?😭💔
215,131 views • 1 year ago •via X (Twitter)
32 Comments

Poor man 😭😭

Money wey he suffer get,..you think say u fit wear one yeye costume come dey pack am😂😂😂

Money wey him collect from Lapo Na em uncle JB wan collect.😂😭

After make he use the 1k wey he collect go buy paracetamol 🤣🤣🤣🤣

I’m not even concerned about what led to the beating …from what I saw, that guy’s carrying serious anger. And honestly, if the clown guy had the same money or status, I doubt he’d have been touched

Staged! If you like believe everything you see on social media.

E go put mouth for wetin no concern am

This must be a skit

Atije atimu ☹️😂😂

That guy get serious anger issues 😠

Poor man pikin 😭

The beating no too much for 1k😂😂😂😂😂

Getting arrested straight from prison prank 😭

Bro geh anger issue... Nothing wey you wan tell me

Poor mannnn pikinnnnnn 😂😂😂😭

He must refund the money after the wedding , The werey won steal am😹

It seems the guy was trying to kolobi some notes @grok was that it?

Lapo baby come hustle for money oh

Na Lapo child Nah why

Poor man dey see shege untop naira nawa oh 😂

LAPO pikin don see shege

@Evepillowtalk04

On top 1k, nna ehn 🤣

Em get anger issues lol

See the way she’s smiling She won’t be smiling for long when she get married to that man and get seasoned beating in that house

Omo see as I dey laugh

Please patronise me

Your fellow man dey hungry you dey beat am 😢

No be everything be peace, you gat beat sense into some people head 😂😂

😂😂😂😂😂😂😂

Omo e too beat am🤣🤣🤣🤣 Oleeee

LapoBaby dey see things for this life
Related Videos
Sensitive content
She think say na car dey wan unveil for am😭💔
Oyindamola🙄
1,712,423 views • 3 months ago
