Why girl go dey do this kind things💔
255,809 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
9 条评论

And they'll tell you not to judge them by their past 😂💔

Always Yoruba trenches girls

Omo 😭😭😭😭 Life don spoil seh

Children of the world.

“Awo lo Awolowo”make dem dey jaiye lo, the end will tell.

If you check now, the oldest among them fit no pass 22

Omoo, red flag for me

If your pinkin slap you tomorrow, then no go know say na the smoke wey you develop inside of ham when you conceive ham scatter him brain to slap you..

Being out of Naija doesn’t mean you shouldn’t have confam proteins to yourself in the UK 🇬🇧. We have combo deals for freshly dried Guinea fowl eja panla, wara kayamo, PONMO ijebu, Kilishi, snails etc. Get all these and more to your doorstep for shikini money. Send a dm NOW!
相关视频
Sensitive content
Na this kind girl guys dey find 😜😂 If na you, you go fit do am? 🤔😂
MEDIA BLOG
459,892 次观看 • 1 年前
Omoh, I dey wonder wetin motivate this girl to dey do this kind hard work! 👀
TENIOLA
53,632 次观看 • 1 年前
