Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Why is he harassing the feds?
452,770 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

OBG1 год назад
Our feds are under fed😂😂😂😂 See as dem dey throw them around.

Chef Miriam👩🍳1 год назад
That man strong, oooh

Viktor Benson1 год назад
Na Olokpa you dey call Feds 😂😂😂 We no get Feds for Nigeria o

Him1 год назад
We watch…we don’t judge.

Mickey $1 год назад
Nigeria police no dey eat better food see as dem dey fall like people way never shop

Greg fourtwenty🥦1 год назад
See as people dey happy for the guy and I’m sure they’re glad those evil men in black are getting their azz whooped

24🚀1 год назад
Feds no kan too much for olopa 😂?

JUSTINBLACK1 год назад
Police wia no never chop dey fight

ADEMOLA1 год назад
What is going on there 😂

SAPA1 год назад
Abeg beat them well😭 Dem never give me my car papers till now😭
Похожие видео
1:16
Sensitive content
“ is he harassing you “ this guy is a f*king dork 😭
ᴊ0ʜɴɴʏ
8,247,371 просмотров • 1 год назад
He was worried about the feds, and for good reason…
Crazy Videos 🔞
21,564 просмотров • 3 месяцев назад
